Ameno Amapiano (Remix) Lyrics by Goya Menor, Nektunez
Bravo Hits, Vol. 116
2021
[Intro] So easy (It's Nektunez yeah) Hey ha! Goya Menor (Ameno) Oyadepe kirin Hekedimi yana kukirin Let me tell them how the thing goes How the thing goes (How the thing goes) [Chorus] Shebi meka tamoa Say my pikin no go join cult Ha! you want to bam ba You wanna chill with the big boys Na you dey run kiti kiti You dey run keta keta No fit drink water drop cup Ha hey! Shebi you see how the thing goes (How the thing goes) Ameno, oma nare imperavi ameno (Oya tell a man who blend you) Dimere, dimere, mantiro (And who?, and who?) Mantire mo, ameno Alright Oma nare imperavi emu nare, ameno'r Oma nare imperavi emu nare Ameno, ameno do re Ameno dori me Ameno dori me Ameno do Dori me reo (Ha) Ameno dori me (Ameno dori me) Ameno dori me [Verse 1] Okay, okay ha! This one no be zobo, no be can juice Go school e go school, you go dey pen tools And na the parameter set you wan dey form too See Even your papa no fit save you For all the calamity wen him pikin don do Mehn, all the niggas don dey find you Because that nigga wey you pay omo e don puff Oh boy e don puff (Ha, hey!) Come on let's go [Chorus] Shebi meka tamoa Say my pikin no go join cult You want to bam ba You wanna chill with the big boys Na you dey run kiti kiti You dey run keta keta No fit drink water drop cup Dorime Ah hey! Shebi you see how the thing goes Ameno, oma nare imperavi ameno (I say tell a man who blend you) Dimere, dimere, mantiro (And who?, and who?) Mantire mo, ameno Oma nare imperavi emu nare, ameno Oma nare imperavi emu nare Ameno, ameno do re Ameno dori me Ameno dori me Ameno do Dori me reo (Okay) Ameno dori me (Okay come on let's go) Ameno dori me (Ah okay) [Verse 2] Because you made it to the top throne Let me see what my Godfather can do 'Cause he's a Father to the fatherless A mother to the motherless And nothing no one can do But promise not to fight again Not to do anything that will hurt again 'Cause if you do na him be say you don gorg again And another time you go run again aswear [Chorus] Shebi meka tamoa Say my pikin no go join cult You want to bam ba You wanna chill with the big boys Na you dey run kiti kiti You dey run keta keta No fit drink water drop cup Hay ha! Shebi you see how the thing goes Ameno, oma nare imperavi ameno Dimere, dimere, mantiro Mantire mo
Read the complete lyrics to "Ameno Amapiano (Remix)" by Goya Menor, Nektunez from the album "Bravo Hits, Vol. 116" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Nigeria, Nigerian Pidgin.
"Ameno Amapiano (Remix)" is performed by Goya Menor, Nektunez. from the album "Bravo Hits, Vol. 116" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL.
Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data.
If you enjoy "Ameno Amapiano (Remix)", explore more songs by Goya Menor, Nektunez using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.
"Ameno Amapiano (Remix)" is credited to Goya Menor, Nektunez. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.
"Ameno Amapiano (Remix)" appears on "Bravo Hits, Vol. 116" in 2021.
Visit the Goya Menor, Nektunez artist page at /artist/goya-menor for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.