Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Grace Lyrics by Goya Menor

Bomboy (EP)

2022

Ha, Goya Menor
I heard that you're looking for Lade o (Menor)
Hmmm yeah eh
If I say (ah)
Make I think am make I reason am
E plenty die (Uwe?)
Nor be say na me do pass but I nor carry last (Oniatana)
Grace e cover me
You know I nor fit carry last
(Think where I Dey come from, think about the journey I Dey go eavhan I swear)
If I say(ah)
Make I think am make I reason am
E plenty die (Sheabi meka tamuwa?)
Nor be say na me do pass but I nor carry last (Oniatana)
Grace e cover me you know I nor fit carry last
(Think where I Dey come from, think about the journey I Dey go eavhan I swear)
Back then when I Dey Nekpen-Nekpen
Head burn hands cold
Everywhere piete-piete
Thank God for as e be today
Kilosele gon gon
Wetin Dey suping now?
Cos I’m chilling with the most high
Anything wey I do na the most high
Nor be me run am but na Grace (Grace)
So make nobody put hand for my lane (lane)
Cos if you do, you're messing with the grace
Oniatana
If I say (ah)
Make I think am make I reason am
E plenty die (Uwe?)
Nor be say na me do pass but I nor carry last (Oniatana)
Grace e cover me
You know I nor fit carry last
(Think where I Dey come from, think about the journey I Dey go eavhan I swear)
If I say (ah)
Make I think am make I reason am
E plenty die (Sheabi meka tamuwa?)
Nor be say na me do pass but I nor carry last (Oniatana)
Grace e cover me you know I nor fit carry last
(Think where I Dey come from, think about the journey I Dey go eavhan I swear)
If to say (if to say?)
Man be God (Man be God o)
Then for roll me away
To the place wey I nor know
Oh oh oh oh
Thanks for mouth (E nor go finish)
Grace for head (E nor go finish)
Finish finish finish finish
If I say
Make I think am make I reason am
E plenty die
Nor be say na me do pass but I nor carry last
Grace e cover me
You know I nor fit carry last
(Think where I Dey come from, think about the journey I Dey go eavhan I swear)
If I say (ah)
Make I think am make I reason am
E plenty die o (Sheabi meka tamuwa?)
Nor be say na me do pass but I nor carry last (Oniatana)
Grace e cover me you know I nor fit carry last
(Think where I Dey come from, think about the journey I Dey go eavhan I swear)
Water run down my eyes
When I think the many many things wey man do pass through
My guy it's true
One papa, one mama, ten pikin
All living in a room
It is true
Them be nor believe in the boy
Them be done give up on the boy
Them be nor turn up for the boy
Them be nor pull up for the boy
Oniatana
If I say (ah)
Make I think am make I reason am
E plenty die (Uwe?)
Nor be say na me do pass but I nor carry last (Oniatana)
Grace e cover me
You know I nor fit carry last
(Think where I Dey come from, think about the journey I Dey go eavhan I swear)
If I say (ah)
Make I think am make I reason am
E plenty die
Nor be say na me do pass but I nor carry last
Grace e cover me you know I nor fit carry last o
Goya Menor
Damilo Wayne
Oniatana
Credits

About “Grace” by Goya Menor

Read the complete lyrics to "Grace" by Goya Menor from the album "Bomboy (EP)" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Grace" is performed by Goya Menor. from the album "Bomboy (EP)" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Grace", explore more songs by Goya Menor using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Goya Menor · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Grace" is credited to Goya Menor. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Grace" appears on "Bomboy (EP)" in 2022.

Visit the Goya Menor artist page at /artist/goya-menor for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.