Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Selense Lyrics by Harrysong

Afrobeats with Energy, Vol. 2

0

Ladies and Gentlemen, gossip dey for town
See Me Now, See Me Now, See Me Now
Oya now ah

Ladies and Gentlemen, gossip dey for town
*Dem say* Dem say, bebebe don get another writer
*Dem say* Dem say, Linda-Ikeji engagement is dicey
*Dem say* Dem say, Don Jazzy should stick to his Rihanna
*Dem say*
No wonder, the boy don dey selense, *Selense oh, se*
Mtcheww, sistеr abeg Selensе – Selense oh, se
Dem say President na him dey call him phone, *selense oh, se*
Even the Benz no be bullet proof, *selense oh, se*
Dem say Paul and Peter break up na Cynthia, *selense oh, se*

Dem say radio don dey talk am – selense oh, se
Dem say Basket Mouth and AY no gree sign am – selense oh, se
Dem say Paul Okoye swear say he go kill am – selense oh, se
Ah brother! what about Tiwa? – selense, se
Shey Wizzy Weasel finish work for Manya? – selense oh, se
And na me and 2face na hin dey for rumours wey dem – selense, se
But na who kon marry Mama Cass? – selense, se

Ladies and Gentlemen, gossip dey for town, selense – se
Dem say, bebebe don get another writer, selense – se
Dem say, Linda-Ikeji engagement is dicey, selense – se
Dem say, Don Jazzy should stick to his Rihanna, selense – se
No wonder, the boy don dey selense, *Selense oh, se*
Mtcheww, sister abeg Selense – Selense oh, se
Dem say President na him dey call him phone, selense oh, se
Even the Benz no be bullet proof, selense oh, se
Dem say Paul and Peter break up na Cynthia, selense oh, se

Because I leave, dem want to finish me, *dem say*
You people, I swear to man na God go punish, *dem say*
If the shirt is fake, blame it on the stylist,*dem say*
Kiss Daniel is a musician, am not a stylist
For this Industry, na me be greatest, *selense*
Harrysong dey try, but himself know Baba na madest, *selense*
Weytin happen if i like Chidinma?

Ladies and Gentlemen, gossip dey for town, *selense – se*
Dem say, bebebe don get another writer, *selense – se*
Dem say, Linda-Ikeji engagement is dicey,* selense – se*
Dem say, Don Jazzy should stick to his Rihanna, *selense – se*
No wonder, the boy don dey selense, – *Selense oh, se*
Mtcheww, sister abeg Selense, – *Selense oh, se*
Dem say President na him dey call him phone, *selense oh, se*
Even the Benz no be bullet proof, *selense oh, se*
Dem say Paul and Peter break up na Cynthia, *selense oh, se*

Dem say Tiwa Savage don dey kiss wizzy oh, *selense – se*
Don Jazzy slack, Linda marry *selense oh, se*
Na swear kill MMM Founder oh, *selense – se*
Pharaoh, let my people go – oh oh oh oh
He don marinyege eh eh
They don dey run their mouth oh
They don kolomala, dey round the round about
Ih yo ko ko oh Ih yo ko ko ko

Ih ye Ih ye, a little piece of advice for boy Kiss, *selense oh, se*
Respect my experience, don't be childish, *selense oh, se*
Cos the older the wine oh, selense
The stronger the wine oh, selense
So humble yourself oh, selense
Eh He just dey start oh eh

No wonder, the boy don dey Selense, *selense – se*
Mtcheww, sister abeg Selense, *selense – se*
Dem say President na him dey call him phone, *selense oh, se*
Even the Benz no be bullet proof, *selense oh, se*
Na so them say concert no go full oh oh ohh, *selense – se*
*Suki Sound*

Yung Alpha
Credits

About “Selense” by Harrysong

Read the complete lyrics to "Selense" by Harrysong from the album "Afrobeats with Energy, Vol. 2". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Selense" is performed by Harrysong. from the album "Afrobeats with Energy, Vol. 2" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Selense", explore more songs by Harrysong using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Harrysong · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Selense" is credited to Harrysong. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Selense" appears on "Afrobeats with Energy, Vol. 2".

Visit the Harrysong artist page at /artist/harrysong for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.