Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Sir Lyrics by Harrysong

god amongst Men

2023

[Intro]
Mad o!

[Chorus]
She con call me sir
She say sir
She don ready sir
Gbedu dey sweet her
She say sir
Make we dokkie sir
She don call me sir
She say sir
She don ready sir
Gbedu dey sweet her
She say sir
Make we dokkie sir

[Verse 1]
Ebelebe
When a woman sweet na ashawo (ashawo)
When a woman too sabi na ashawo (na ashawo)
Discrimination
Inna we nation
I don't mind, this life sef na wayo

[Pre-Chorus]
If e too fine, e too set, then e choke
I don tire for this life, no be so
I don't mind join thе fight to balance equation
This kain equation
For thе nation

[Chorus]
She con call me sir
She say sir
She don ready sir
Gbedu dey sweet her
She say sir
Make we dokkie sir
She don call me sir
She say sir
She don ready sir
Gbedu dey sweet her
She say sir
Make we dokkie sir

[Verse 2]
When you see me, troway for me, for me
I do for the ladies no be for me
'Cause it feels so good
I really got something so good
I really got something so good
I really got something so good
Feels so good

[Pre-Chorus]
If e too fine, e too set, then e choke
I don tire for this life, no be so
I don't mind join the race to balance equation
This kain equation
For the nation

[Chorus]
She con call me sir
She say sir
She don ready sir
Gbedu dey sweet her
She say sir
Make we dokkie sir
She don call me sir
She say sir
She don ready sir
Gbedu dey sweet her
She say sir

[Outro]
If e too fine, e too set, then e choke
I don tire
Who know like better thing, make e show hand up
Make I see e face
Where e dey
When a woman sweet na ashawo (ashawo)
When a woman too sabi na ashawo (na ashawo)
Discrimination
Inna we nation
I don tire
Credits

About “Sir” by Harrysong

Read the complete lyrics to "Sir" by Harrysong from the album "god amongst Men" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Amapiano, Nigerian Pidgin.

"Sir" is performed by Harrysong. from the album "god amongst Men" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Sir", explore more songs by Harrysong using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Harrysong · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Sir" is credited to Harrysong. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Sir" appears on "god amongst Men" in 2023.

Visit the Harrysong artist page at /artist/harrysong for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.