Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

20 Years Lyrics by Hotkid

2021

Why you no dey hustle
Hustle hustle oh
How you wan take pop oh
Pop oh Pop oh
Wey men done dey pop (Moët)
Mr man 20 years
How you wan take spend oh
Spend it spend it oh
Wey girls done dey come oh
Coming coming
When men done dey spend
Dollar po
Mr man 20 years
Now you wan double your hustle
Double your hustle
Double your hustle
Double your hustle
When God done choke the boy
With Benz
Now the boy done dey flex
With Benz
Mr man 20yеars
I nor wan be the best oh
I just wan join thе rest oh
Day vibe i vibe
I just wan feel my self oh
Mr man 20years
Them say they want to be like me
Regular to VIP
I'm a gangster nobody fit kill my trips
Even for my sleep I still dey chase my Dream
Na from ghetto me I don dey do my thing
So brother don't fuck with me
Back then when me I was nobody
But na me sing Ozana and nobody
Mama tell me say nobody owe me shit
Even my papa no owe me shit
Na why me I don dey hustle since
Because me I no wan sleep for street
I remember when we couldn't pay school Fees
But now we dey ball for Elegushi
All my guys no dey wear fake Gucci
I'm blessed dem dey call me akanuche
Why you no dey hustle
Hustle hustle oh
How you wan take pop oh
Pop oh Pop oh
Wey men done dey pop (Moët)
Mr man 20 years
How you wan take spend oh
Spend it spend it oh
Wey girls done dey come oh
Coming coming
When men done dey spend
Dollar po
Mr man 20 years
Credits

About “20 Years” by Hotkid

Read the complete lyrics to "20 Years" by Hotkid in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"20 Years" is performed by Hotkid. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "20 Years", explore more songs by Hotkid using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Hotkid · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"20 Years" is credited to Hotkid. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "20 Years" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Hotkid artist page at /artist/hotkid for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.