Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Chukwudi Lyrics by Joe El

Timeless

0

[Intro]
Kennis Music number one
It's Joel Amadi
It's Iyanya
[Chorus: Joe EL]
We are serving a living God
Oh chukwudi eh
That is why we no dey fall
Oh chukwudi eh
My brother I've seen it all
Oh chukwudi eh
Mama chukwudi eh (elele)
Oh chukwudi eh
Kposiya chukwudi eh
Chukwudi eh
Oluwa chukwudi eh
Chukwudi eh
Omo cha chukwudi eh
Chukwudi eh
Allah chukwudi eh
Chukwudi eh
Na so
[Verse 1: Joe EL]
We dey ride we no dey fall oh
E no easy at all at all
We dey move we no dey stop
Bad belle people want make I fall
But na we dey work, na dem dey talk
See monkey dey work oh na baboon dey chop
Dem want to chop, wetin we dey chop
E no go easy baba dey we top
Easy come and easy go
If you hustle you go grow
Nothing good comes easy oh
That's why I say oh
[Chorus: Joe EL]
We are serving a living God
Oh chukwudi eh
That is why we no dey fall
Oh chukwudi eh
My brother I've seen it all
Oh chukwudi eh
Mama chukwudi eh (elele)
Oh chukwudi eh
Kposiya chukwudi eh
Chukwudi eh
Oluwa chukwudi eh
Chukwudi eh
Omo cha chukwudi eh
Chukwudi eh
Allah chukwudi eh
Chukwudi eh
[Verse 2: Iyanya]
There is nothing wey fit hot like jollof oh eh
There is nothing wey fit pass your love oh eh
A very big god oh (ai)
Is always by my side (ai)
A very big god oh (ai)
Na him love dey reign oh
In my life
Kposiya chukwudi eh
Abasimi chikwudi eh
[Chorus: Joe EL]
We are serving a living God
Oh chukwudi eh
That is why we no dey fall
Oh chukwudi eh
My brother I've seen it all
Oh chukwudi eh
Mama chukwudi eh (elele)
Oh chukwudi eh
Kposiya chukwudi eh
Chukwudi eh
Oluwa chukwudi eh
Chukwudi eh
Omo cha chukwudi eh
Chukwudi eh
Allah chukwudi eh
Chukwudi eh
[Outro]
(Brain on the mix)
Kposiya chukwudi eh
Abasimi chukwudi eh
Omo cha chukwudi eh
Chukwudi eh
Allah chukwudi eh
Chukwudi eh
Credits

About “Chukwudi” by Joe El

Read the complete lyrics to "Chukwudi" by Joe El from the album "Timeless". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Chukwudi" is performed by Joe El. from the album "Timeless" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Chukwudi", explore more songs by Joe El using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Joe El · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Chukwudi" is credited to Joe El. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Chukwudi" appears on "Timeless".

Visit the Joe El artist page at /artist/joe-el for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.