Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Epo Lyrics by Joe El

2021

O l’ata , o l’epo
Shekpe
O l’epo , o l’ata
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
Omo nothing do me o
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
I dey hustle on a daily
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
Nothing do you o
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
Still dey hustle on a daily o
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata


I get ginger  for body no be lie
Omo nothing  pass oche
Because oche get e che
I get ginger for body no be lie
Them go ask me where I go go
Them wan know the ko ko
Bad man me a go low, so low
Come back make I choko choko
Galala no be konto konto
Sokoto no be Tokyo  shey you know
This life wey we dey so mikasa sukusa
Make you dance your makosa
Ebi o le pa mi o
Ko le pa mi
Ninu aiye yi o mo ni lati j’aiye

Omo nothing do me o
O l’ata o l’epo
L’epo l’ata
I dey hustle on a daily o
O l’ata , o l’epo
O l’epo o l’ata
Nothing do you o
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
I still dey hustle on a daily
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata




I prefer to die like a lion in the jungle
Than to come city come dey do like bingo
I know say I dey try them dey pray make I fumble
Aiye le she o l’ata o l’epo
This fire just can’t ku this motor can’t taku
Omo ?  zanku fi ojo jumo taku
Forward ever backward ke , it is a taboo
E sun mo shishe gba studio pelu daddy

Oya wetin I gain
If I go school I get certificate I no fit use am chop
Wetin I gain
O bu owu ego  ego ego ego ?
Ego bia ne ba
From  darkness  to up  nepa
Make them see me dey shout e ba
Adanma bia ne ba

Omo nothing do me o
O l’ata o l’epo
L’epo l’ata
I dey hustle on a daily o
O l’ata , o l’epo
O l’epo o l’ata
Nothing do you o
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
I still dey hustle on a daily
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata

Girl I wanna ride inna your Range Rover
Do the dirty whine do the leg over
Enter jango jangolover
Wanna jam my kele issa take over
Omo I say nothing do me
Jevovah cover me
My mama dey for heaven and she no fit loose guard me
I get too much cash and dem no fit buga mi
And when your boss see me e go hala oga mi
Whats up tonight
Do you and your best wanna rock tonight
Ah make we drink tonight
Do you wanna pop with the ?tonight
Say what’s up tonight
E be you only you I want chop tonight
 Make we drink tonight
Do you wanna pop with the ? tonight

Omo nothing do me o
O l’ata o l’epo
L’epo l’ata
I dey hustle on a daily o
O l’ata , o l’epo
O l’epo o l’ata
Nothing do you o
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
I still dey hustle on a daily
O l’ata o l’epo
O l’epo o l’ata
Credits

About “Epo” by Joe El

Read the complete lyrics to "Epo" by Joe El in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Epo" is performed by Joe El. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Epo", explore more songs by Joe El using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Joe El · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Epo" is credited to Joe El. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Epo" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Joe El artist page at /artist/joe-el for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.