Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Free music Lyrics by Jovi

16 wives

2017

(Chorus)
I wanna be free
I wanna be free
That's why i don't respond to all the texts that you send
Maybe I'm right, maybe I'm wrong
But right now I just think that we better as friends
I wanna be free from your love again
I wanna be free from your love again
I don't know why I keep thinking of you
(Verse 1)
Anytime I dey fo studio
You get the time to di sleep
Some night dem I go dey there sotey day break
Some time dem sef me I no dey sleep
You, you like fo tchombe you na white
Me I like fo tchombe me na black
Son time dem dey wey I di bring you go slow
Son time I dey fo front you dey fo back
You wan call am' love
I know me sey now none no dey above
If money no be dey you no fo dey with me
If money no be dey you no fo dey with me
Sef sef yesterday, I talk sey I go go you check sey na play
I no fit fine way, na sey way no dey
I no wan fo fight with you everyday
(Chorus)
I wanna be free
I wanna be free
That's why i don't respond to all the texts that you send
Maybe I'm right, maybe I'm wrong
But right now I just think that we better as friends
I wanna be free from your love again
I wanna be free from your love again
I don't know why I keep thinking of you
(Verse 2)
I build ma first studio time wey I reach 23
My own way fo knack ndengue time before I reach 26
I don make all kind na EP dem upload am' fo free
Weti man go do sey me di mbout men them go gree
Connect your brain to you head, di mbout men dem no di see
Like you think jam their head, di mbout men dem no di feel
So fuck the thrill, I'm going in for the kill
There is no living body on earth that can match me with skill
Mboko Jovi 32 and he sound like he 22
Probably sound like 12 when I reach 42
Bejamin button style it only gets younger
I last longer, I die before they kill my hunger
Man na first pikin, I no get me chance fo di blunder
My ambition so proportionate to my hunger
I was literally bleeding for the culture
Truly my bros I'm far away from being a vulture
I paid this house so it's normal that I use the front door
Make sure my picture's on the walls and all the corridors
All of my friends have made it
All of your friends are poor
And you think you're working hard, work a little more
Wuna who go di mbout men them no fit know
Lev buisness half way, before buisnes start fo show
No be tchang-tchang wey, I di take am' fo' do show
I di do free shows, no be even sef about the do..Mboko
(Chorus)
I wanna be free
I wanna be free
That's why i don't respond to all the texts that you send
Maybe I'm right, maybe I'm wrong
But right now I just think we better as friends
I wanna be free from your love again
I wanna be free from your love again
I don't know why I keep thinking of you
Credits

About “Free music” by Jovi

Read the complete lyrics to "Free music" by Jovi from the album "16 wives" in 2017. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Free music" is performed by Jovi. from the album "16 wives" in 2017 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Free music", explore more songs by Jovi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Jovi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Free music" is credited to Jovi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Free music" appears on "16 wives" in 2017.

Visit the Jovi artist page at /artist/jovi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.