Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Nyongo Money Lyrics by Jovi

Mboko God

2015

[Intro: Abracadabra] x2
Iyi, bo limbissa
Iyi, bo limbissa
Pardon madame, pardon monsieur
Pardon madame, pardon monsieur
[Verse 1: Jovi]
Show show over sabi for Cameroon
Da kind mand wey di chop achou with y spoon
Before calendars man be di look na moon
Sun for morning time no dey like na sun for afternoon
Success is the house of God plenty of room
In my father's house there are many many rooms
My baby when we marry
I'll be a happy groom
And very soon I'll have the time to make you happy too
Life strong I no go lie I shidon plan
When bolo dey man for work I no fit ever jam
Any time I enter studio I di shit jam
Ngoua Moses back springs on my thought lane
Chain
Connect your brain to your head
Bro the matter don't di leak
Bro the matter don't di spread
No be lie di one na any
Bro the koma don di bolè
All that noise I go quencham
All that tch tch you go tèmè
[Hook: Abracadabra]
We dey for road, if you neva wisham we dey for road
We dey for road, if you neva wisham we dey for road
Na nyongo money, that money no di finiiiiiiish
Na nyongo money, that money no di finish
[Post-hook: Abracadabra]
Mou kabilangé mou mba zabila na mama (abracadabra)
Rou babilangé Jovi a yé mboko bini sabina
Ama kouloukoutou mama, danser le lo
Ama kouloukoutou mama mana liba liba na passi oh
[Verse 2: Jovi]
We na dey for kwat wo dey na sous-quartier
I get padimen dey soutey ride for rue manguier
Pullam pullam no wahala make some man tenté
He go know no be na mop I no be boucantier
Na helele, bro na helele
Life for this ground bro na helele
Jonglé ball like Claude Makélélé
I di flop feel like Stade Mbappé Leppé
Shake the breast then you shake the milk
The kind of cloth I'm cut from is silk
You see boss when you leave the killed
I kill on purpose I feel no guilt
You make it worse when you sit and curse
Cause your only purpose's to fill your purse
My flow di sick yes, I seek a nurse
If you no get faith massa stay for church
[Hook: Abracadabra]
We dey for road, we dey for lebelebele we dey for road
We dey for road, we dey for lebelebele we dey for road
Na nyongo money, the money not di finiiiiiiish
Na nyongo money, the money not di finiiiiiiish
[Hook: Abracadabra]
We dey for road, if you neva wisham we dey for road
We dey for road, if you neva wisham we dey for road
Na nyongo money, that money no di finiiiiiiish
Na nyongo money, that money no di finish
[Post-hook: Abracadabra]
Mou kabilangé mou mba zabila na mama (abracadabra)
Rou babilangé Jovi a yé mboko bini sabina
Ama kouloukoutou mama, danser le lo
Ama kouloukoutou mama mana liba liba na passi oh
Credits

About “Nyongo Money” by Jovi

Read the complete lyrics to "Nyongo Money" by Jovi from the album "Mboko God" in 2015. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Cameroonian Rap, Rap.

"Nyongo Money" is performed by Jovi. from the album "Mboko God" in 2015 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Nyongo Money", explore more songs by Jovi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Jovi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Nyongo Money" is credited to Jovi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Nyongo Money" appears on "Mboko God" in 2015.

Visit the Jovi artist page at /artist/jovi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.