Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Pissam Lyrics by Jovi

God Don Kam

2019

I'm the best that ever did (Hands down)
Show me the bag I came to get it (keh)
Mboko this, Mboko that
I wukop morning time I hear say now nah Mboko rap (chuckles)
No make am make I laugh
If they want divide the doh make they gimme half
Sika say with me inspiration no di lack
Anytime I dey somtin know say the tin must tchak (Aye)
Tokam again, all that change wey that man so di claim for me na change
Ele man wey since wey ei hold change ei never change
Ever since wey I hold change I remain the same
Ei easy for shidon tok
Easy for shidon tok about some other man ei work
Easy for side wey you dey if no be you di doam
Ei easy for tok say ei light when no be you di push am
When dance hot, juju ei foot must show (na so)
Eske Jovi fit rap again? Oh boy we no fit know
Ele chain dem for ma skin man don be na Django
For ma left hand now so I wear gold bangle
I beg no bring that rubbish for this side
Man open mop now so, I go piss for inside!
Virgin hoe flow, the flow over tight
Messiah-like, anytime wey I tanap for mic (ueuh)
Aloga meh ah, tìe bi lo bi geh, tìe wara (euiyi)
Nwa lè wu mbeb meh mbom yi leh (euiyi, euiyi)
Ma tìe l'mama ki za ma kuh li mbe ma chiè (euyi euyi)
Pissam back to back
Pissam back to back (yeah yeah)
Pissam back to back
Pissam back to back (yeah, yeah)
Boy dem dey for back we wu dey attack (yeah, yeah)
Boy dem dey for back we wu Dey attack (yeah, yeah)
Aloga meh ah, tìe bi lo bi geh, tìe wara (euiyi euiyi)
Nwa lè wu mbeb meh mbom yi leh (euiyi euiyi)
Ma tìe l'mama ki za ma kuh li mbe ma chiè (euiyi euiyi)
Pissam back to back
Pissam back to back (yeah, yeah)
Pissam back to back
Pissam back to back (yeah, yeah)
Boy dem dey for back we wu dey attack (yeah, yeah)
Boy dem dey for back we wu Dey attack (yeah, yeah)
I'm the best that ever did it (HANDS DOWN)
Show me the bag, I came to get it (GIMME)
Mboko this Mboko that
I wukop morning time I hear say now nah Mboko rap (wild chuckle)
No make am make I laugh
If they wan divide the doh make they gimme half
Sika sey with me inspiration no di lack
Anytime I dey somtin know say the tin must tchak (GANG)
Credits

About “Pissam” by Jovi

Read the complete lyrics to "Pissam" by Jovi from the album "God Don Kam" in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Pissam" is performed by Jovi. from the album "God Don Kam" in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Pissam", explore more songs by Jovi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Jovi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Pissam" is credited to Jovi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Pissam" appears on "God Don Kam" in 2019.

Visit the Jovi artist page at /artist/jovi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.