Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

This Year Lyrics by Kleph GH

2021

Man i dey my corner don't give me pressure wate
Where my mind dey sef i no dey watch no body
I say this year, no fear
Go work, get there
This year, vim yh
Go work, get there

Where you wan see yourself
In the mirror you're a billionaire
Wake up chale do the work

Where you wan see yourself
In the mirror you're a billionaire
Wake up chale do the work
This year, no fear
Go work, get there
This year, vim yh
Go work, get there

This year
I no wan talk chaw otamfo dey tea
Dem dey figa i go loose guard
This year
Saa adwuma nu y'agyae
If you no dey bab then I'm sorry we go move
This year
Ghacem go short cos the block we go pack
Lentil we go pass
This year
Moving to the tippy top Lord strap my shoe lace
Cos them want make e loose
This year
Wey i wan build
Glass nkoa wanna get a nice view
This year
Me p3s3 me twa seven, benzo
Cop a c-class mad oo

Man i dey my corner don't give me pressure wate
Where my mind dey sef i no dey watch no body
I say this year, no fear
Go work, get there
This year, vim yh
Go work, get there

This year
We go double up
Every hustle go dey pap
We go chill pass club
This year
Wanna level go be guy
First class we go fly
Who be you, no try
This year
I for get my share
Every cheque for dey clear
And my fam no go beg
This year
You no fi do it like me
Unique in my own way
You for trip your own lane
Nuke
We go blow hard oo
We go pop bottles
We go ball hard oo
Wey we go thank God oo
This year, no fear
Go work, get there
This year, vim yh
Go work, get there

Man i dey my corner don't give me pressure wate
Where my mind dey sef i no dey watch no body
I say this year, no fear
Go work, get there
This year, vim yh
Go work, get there
Credits

About “This Year” by Kleph GH

Read the complete lyrics to "This Year" by Kleph GH in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afropop, Afrobeat, Afro Hip-Hop.

"This Year" is performed by Kleph GH. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "This Year", explore more songs by Kleph GH using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Kleph GH · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"This Year" is credited to Kleph GH. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "This Year" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Kleph GH artist page at /artist/kleph-gh for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.