Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Vim Dey Lyrics by Kleph GH

2022

Chairman
KLEPH
OnGodAmen

I see am life and am like awurade
How u put so much in man ein body
Wake up in the morning you see say God dey
The hustle no be easy N**** i say vim Dey
Na vim Dey o vim Dey
Awurade awurade
Na vim Dey o vim Dey
Awurade awurade

I see am life and am like awurade
How u put so much in man ein body
Wake up in the morning you see say God dey
The hustle no be easy N**** I say vim Dey
Na vim Dey o vim Dey
Awurade awurade
Na vim Dey o vim Dey
Awurade awurade

Ah yh
Make I start from the scratch
Somebody ein life Ebi movie
Somebody ein life Ebi advert
Make u no bore when am winning
You no ride with me on the journey
How I survive on a daily
When I Dey break my back for a penny
I still dey break my back for some Cedis
Dem figa manna got money
Amen me dier I receive it
U Dey back negative comment
Masa I no Dey biz sef
Manna got plans for the future
)tamfo n’anim I Dey Picture
U See me p3 u go wonder
Herh this boy kraa
Chale don’t think far
Blackboy fly don’t trip man
I Dey go hard till I make am
My eye red for the money
I can’t wait make I blow money
Yo yo yo yo

I see my life and am like awurade
How u put so much in man ein body
Wake up in the morning you see say God dey
The hustle no be easy N**** I say vim Dey
Na vim Dey o vim Dey
Awurade awurade
Na vim Dey o vim Dey
Awurade awurade

What be the plan we dey move Yh
What be the dream u Dey sleep ts3
The street code be the blueprint
We pelican fly we go reach there
I give you the keys to unlock it
Gods plan ein na Dey keep me
The voice in my head be telling me
Bottom up bottom up Bottom up bottom up
Man I don’t fear we go blow up
Nti Na this year we go make am
The win is so near I dey see am
I bet you we go be riding on top
Motivate with the new slogan bro
Yo vim day man
On God

I see my life and am like awurade
How u put so much in man ein body
Wake up in the morning you see say God dey
The hustle no be easy N**** I say vim Dey
Na vim Dey o vim Dey
Awurade awurade
Na vim Dey o vim Dey
Awurade awurade
Credits

About “Vim Dey” by Kleph GH

Read the complete lyrics to "Vim Dey" by Kleph GH in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Hip-Hop, Afro Hip-Hop, Rap.

"Vim Dey" is performed by Kleph GH. in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Vim Dey", explore more songs by Kleph GH using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Kleph GH · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Vim Dey" is credited to Kleph GH. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Vim Dey" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Kleph GH artist page at /artist/kleph-gh for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.