Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Badder Lyrics by Lareez

single

2023

Say me I stand fii me ground
Those people wey dey reason me
Fall back to me ground
Demma fall to me ground
Say nobody badder o
Pass the ladder o
Life trade I barter o
Say them a barter o
Ah ah eh
Nibo lo ba de
Shey you no wan travel comot
Go for holiday
Ahah ahah eh
Nibo lo ba de eheh
Shey you no wan travel comot
Go for holiday eh eh yii eh
I don pay my dues
Edumare bless my hustle
Ke mi ma seru fun egbe mi
Amin Ase
Emi o bowo nlе eh
Lomu mii di osanle eh
Bopе boya
Mo ma dii alowo nle
Baba do well for me
Ke mii ji jo ayo
SGee Lareez
A n sere ayo
Say me I stand fii me ground
Those people wey dey reason me
Fall back to me ground
Demma fall to me ground
Say nobody badder o
Pass the ladder o
Life trade I barter o
Say them a barter o
Ah ah eh
Nibo lo ba de
Shey you no wan travel comot
Go for holiday
Ahah ahah eh
Nibo lo ba de eheh
Shey you no wan travel comot
Go for holiday eh eh yii eh
Yeh!
Say back to the matter (matter o)
Life be chasing me harder (harder Ah)
Lai lai
Dem ma tell me say make I go sit down
Ke mi gbaga o
I'm on a different chase
No use your race
Disturb my grace
Life na different race o
Omo to ba shipa
To ba she dada Ni Baba a gbe o
Ori Demi Lade o
Je kii n tete sorire
K'omo araye demilade o
Say me I stand fii me ground
Those people wey dey reason me
Fall back to me ground
Demma fall to me ground
Say nobody badder o
Pass the ladder o
Life trade I barter o
Say them a barter o
Ah ah eh
Nibo lo ba de
Shey you no wan travel comot
Go for holiday
Ahah ahah eh
Nibo lo ba de eheh
Shey you no wan travel comot
Go for holiday eh eh yii eh
(Those people wey dey reason me
Fall back to me ground)
Credits

About “Badder” by Lareez

Read the complete lyrics to "Badder" by Lareez from the album "single" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Badder" is performed by Lareez. from the album "single" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Badder", explore more songs by Lareez using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Lareez · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Badder" is credited to Lareez. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Badder" appears on "single" in 2023.

Visit the Lareez artist page at /artist/lareez for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.