Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Time Lyrics by Lareez

2019

Back then
Dem Na see me
Dem Na wave
Bad man dreams bigger than like wave
I keep the hustle steady for my lane
I tie the bolt
I be the usain for my lane
I just Dey run my race o yeah
So i kept on believing
Wetin my eyes see no deceive me
Mama say boy hustle ko ri pe
No go dey joko Tara tara
Make you start to dey hustle
Like mallam for kaara
Ah ah haaa
Aiye yii o lee ooo
Majaa Masaa ni Aiye oo


Checking my Time no delay
Me I want carry the paper go
If you Dey street you relate
Man no Dey fear death
Mo ni ku Lapo yeah
Ararararara
Forget e break dance
Afro lo ni gbedu
Ararararara
Na me be pillar bi ti igi gedu
Owo lo n (x2)
Owo lo n Shey gboro
Oh(x3)
Owo lo n (x2)
Owo lo n Shey gboro
Oh (x3)


Ya man
Back inna the day o
When kaluba no Dey
Omo we lay low
Dem ma’ see we
Dem ma’ no send we face o
Like a soldier man
Me I Dey pon me base o Ah
To ba tiri korope ko ja
Awon Temi virtual Bet9ja
But you for wait
Make we relate
It don Dey late
Na by 8
Dem Dey lock the gate (Oh x2)
Me na Dey drink me na Dey smoke o
Me I Dey sing me I flow o
But you for wait
Make we celebrate
Omo na my time make we jubilate
No forget the date o
Credits

About “Time” by Lareez

Read the complete lyrics to "Time" by Lareez in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Time" is performed by Lareez. in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Time", explore more songs by Lareez using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Lareez · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Time" is credited to Lareez. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Time" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Lareez artist page at /artist/lareez for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.