Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Inbox Lyrics by Larruso

Sounds from the Slums

2022

Woah,Woah

I’m in a big mood Hennessy be that
Body no be firewood tonight i go knack
Tequila 2 shots i go fast like crack
(This life eno balance)
Na my shayo you dey vibe to
Jam to
Shebi you say you wan cruise
E shock you
Banger, Banger, Bangers
Full for folder folder folders
Tonight is vibe
We outside ohh bisimillah
Star boy me wey de girl dem crush (yeah,,yeah)
Fine girl every guy be your crush
Tonight is vibe
We outside ohh bisimillah
Star boy me wey de girl dem crush
Fine girl every guy be your crush
Yeah Yeah
No lie, No lie
All for you (i just need this vibe)
Ja so ro
Now, now, now

Yeah Yeah
No lie
All for you (mi i just need this vibe)
Banger drop

Dey bang
Dey bang
And you feeling the vibe
Feel alive
Energy don’t lie, don’t lie

Dey bang , Dey bang
Feeling the vibe
Feel alive - ahhh

E dun enter inbox
(inbox)
Goosebumps
This sound e be 3 sum
E dey bang
E dey bang
E dey bang
E dey bang

E dun enter , inbox
E dey bang (Goosebumps)
This sound e be 3 sum
Dey bang
E dey bang
Is a banger
I’m in a big mood Hennessy be that
Body no be firewood tonight i go knack
Tequila 2 shots i go fast like crack
(This life eno balance)
Na my shayo you dey vibe to
Jam to
Shebi you say you wan cruise
E shock you
Banger, Banger, Bangers
Full for folder folder folders
Tonight is vibe
We outside ohh bisimillah
Star boy me wey de girl dem crush (yeah,,yeah)
Fine girl every guy be your crush
Tonight is vibe
We outside ohh bisimillah
Star boy me wey de girl dem crush
Fine girl every guy be your crush
Yeah Yeah
No lie
Why you no dey jam
Why you no dey dance?
Larruso (Jusino play)
Don’t play
You know i don’t play
Credits

About “Inbox” by Larruso

Read the complete lyrics to "Inbox" by Larruso from the album "Sounds from the Slums" in 2022. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Inbox" is performed by Larruso. from the album "Sounds from the Slums" in 2022 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Inbox", explore more songs by Larruso using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Larruso · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Inbox" is credited to Larruso. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Inbox" appears on "Sounds from the Slums" in 2022.

Visit the Larruso artist page at /artist/larruso for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.