Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Satiramoni Lyrics by Lil5ive

2019

Edumare show me love o
Show me love o
Now I Dey hustle I Dey pray all this people dem dey laugh
Tell em ama make it all this people still Dey doubt
When it is my time, brother nobody go chance me
Sooner or later all this people go dey famz me
But when I'm successful
When I'm successful
Make nobody bother me
Apart form my guys dem make nobody brother me
Apart from my men dem make nobody brother me
So I say satiramoni jah bring my money asiko ni gbogbo nkan
Time is running
Satiramoni jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan
Satiramoni jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan le o le
Satiramoni jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan time is running
Edumare oba no dey go transfer (transfer)
And poor man no Dey do yanga
Baba show me love o show me love (Baddeltaboi)
Baddeltaboi shey u know my age o
Many many things wey I Dey tolerate o
Mommy don Dey talk and my people don Dey wait o
Baba show me love cause I no wan misbehave o
Lil5ive aka South sultan man am singing
Heavenly phone man am ringing
Lord rotate my helpers let them see me lord
Locate my helpers let them feel me
El shaddai omega rock of ages
Open my way like them book with pages
Grace upon grace from heavens to hades
Jah jah blow this song so the world gon hear this
So I say satiramoni jah bring my money asiko ni gbogbo nkan
Time is running
Satiramoni jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan
Satiramoni jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan le o le
Satiramoni jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan time is running
Now I dey pray for my guys i dey pray
For my team o baba God take e control
All of my guys dem dey hustle our
Work legitimate non of my guys dem be ole
All of my guys demma loyal all my guys demma real o
Non of my guys dem dey form shole
So I dey pray I dey fast for my guys to otedola
Some of my guys make dem dangote
(Yeah) 123 mehn I'm testing the microphone
This one go loud for their ears like Armageddon
Mehn I celebrate the day when poor man go blow
Accelerate cos the mans been too so low
Step on the stage then my goons all follow
Santa Maria radical Rastafarian
Switch up on them change the game like chameleon
Barbarian spitting flows sicker than malaria
So I say satiramoni jah bring my money asiko ni gbogbo nkan
Time is running
Satiramoni jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan
Satiramoni jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan
Satiramoni jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan time is running
Credits

About “Satiramoni” by Lil5ive

Read the complete lyrics to "Satiramoni" by Lil5ive in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Country, Afrobeats.

"Satiramoni" is performed by Lil5ive. in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Satiramoni", explore more songs by Lil5ive using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Lil5ive · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Satiramoni" is credited to Lil5ive. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Satiramoni" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Lil5ive artist page at /artist/lil5ive for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.