Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Satiramoni (Remix) Lyrics by Lil5ive

2019

Edumare show me love o
Show me love o Iyanyanriyan (x2)
Now I dey hustle I dey pray all this people dem dey laugh
Tell em ama make it all this people still dey doubt
When it is my brother nobody go chance me
Sooner or later all this people go dey famz me
But when I'm successful
When I'm successful
Make nobody bother me
Apart form my guys dem make nobody brother me
Apart from my men dem make nobody brother me
So I say satiramoni jah bring my money asiko ni gbogbo nkan
Time is running
Satiramoni jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan
Satiramoni jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan le o le
Satiramoni jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan time is running
Edumare oba no Dey go transfer (transfer)
And poor man no dey do yanga
Baba show me love o show me love (Baddeltaboi)
Baddeltaboi shey u know my age o
Many many things wey I dey tolerate o
Mommy don Dey talk and my people don dey wait o
Baba show me love cus I no wan misbehave o
Lil5ive aka South sultan man am singing
Heavenly phone man am ringing
Lord rotate my helpers let them see me lord
Locate my helpers let dem feel me
El shaddai omega rock of ages
Open my way like them book with pages
Grace upon grace from heavens to hades
Jah jah blow this song so the world gon hear this
Money matter or nothing o
Bigger steps now or shut it o
If you no talk talk money no talk nonsense
I no get time for shit
See all of my guys dem be winning
Everyday See all of my guys dem be making that paper
You say this you say that won ni won shope
I ain't got time for that fucking matter
Oluwa bami se se se o
Kaye ma se rimi se ye ye laye o
Iwo sha lalagbara
Iwo lo dami iwo lo se mi loba
Thank you for the life wey you show me
Baba eshe
Nothing wey you no fit do eh
I give you thanks
So I say satiramoni jah bring my money asiko ni gbogbo nkan
Time is running
Satiramoni jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan
Satiramoni jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan le o le
Satiramoni jah bring my money
Asiko ni gbogbo nkan time is running
Credits

About “Satiramoni (Remix)” by Lil5ive

Read the complete lyrics to "Satiramoni (Remix)" by Lil5ive in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Country, Afrobeats.

"Satiramoni (Remix)" is performed by Lil5ive. in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Satiramoni (Remix)", explore more songs by Lil5ive using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Lil5ive · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Satiramoni (Remix)" is credited to Lil5ive. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Satiramoni (Remix)" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Lil5ive artist page at /artist/lil5ive for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.