Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Biko Lyrics by Lola Rae

Afrobeat Winter 2016: Essential, Vol. 2

2016

[Intro]
Yeh, ehn ehn
Tkt Obo, baddest , ehn ehn
Oh na na na
Yeh, ehn ehn
Hold Your bae
Yeh, ehn ehn
[Hook]
O-o-o-omo you fresh likah dat, “likah dat”
Baby girl you do your breast likah dat, “likah dat”
Your baka big likah dat, “ah”
Ama sing it again, ama sing it again
This bobo you bad likah dat, “baddest”
Everyday you doing breast likah dat, “wah yah say”
O boy you fresh likah dat, baby girl
[Chorus]
Biko biko baby rora redi o
Dakun, dakun rora gun mi o
E get as e just dey do me dey go o
Biko biko hol your body o
Anything you say baby I go do o
Davido, biko hol your body o
E get as e just dey do me go
Na my waist, make you take full control
Biko biko baby rora redi o
Come on now
[Verse 1 – Davido]
Egbo na, ta lo lomo
Before dem start to call me gbomo, gbomo
Cos me I don ready to dey lomo, lomo
Everybody is happy and is on and on
Baby girl you can come along
We can take pix, we can go to london
I can take you round, we can reach hongkong
Tell your local dj, he should put the song on
I gat alot of girls in Zimbabwe
I get plenty ghele for arawe
If you see wetin I see for Malawi
If you know wetin I do for Malawi, oh na na
But for you I go change all my bad ways
Forget all the girls whe dey whine waist
Na your matter I dey put for my mind eh
Na the baka I dey see for my eye eh
[Hook]
O-o-o-omo you fresh likah dat, “likah dat”
Baby girl you do your breast likah dat, “likah dat”
Your baka big likah dat, “ah”
Ama sing it again, ama sing it again
This bobo you bad likah dat, “baddest”
Everyday you doing breast likah dat, “wah yah say”
O boy you fresh likah dat, baby girl
[Chorus]
Biko biko baby rora redi o
Dakun, dakun rora gun mi o
E get as e just dey do me dey go o
Biko biko hol your body o
Anything you say baby I go do o
Davido, biko hol your body o
E get as e just dey do me go
Touch my waist make you take full control
Biko biko baby rora redi o
Come on now
[Verse 2 – Lola Rae]
Bobo I see you’ve been watching my ting go
I know na me dey make you dey sing oh
I can tell you like what you seek for
Good boy whe dey like play with big toys
Mummy, daddy
This kind boy go turn good girl rihanna
I know you just dey play me wayo
But tell me say emi omo agoro
Uhn uhn uhn yeah, I know you don dey pull long time eh
No con dey fear cos I gat a boobie
Oh na na, oh no no
Even your boo gat a boobie
Rough boy whe dey like play with big toys
Dakun dakun rora gun mi o
[Hook]
Omo you fresh likah dat, “likah dat”
Baby girl you do your breast likah dat, “likah dat”
Your baka big likah dat, “likah dat”
Ama sing it again, ama sing it again, “sing it again”
This bobo you bad likah dat, “baddest”
Everyday you doing breast likah dat, “wah yah say”
O boy you fresh likah dat, baby girl
[Chorus]
Biko biko baby rora redi o
Dakun, dakun rora gun mi o
E get as e just dey do me dey go o, “na now I dey do you so”
Biko biko hol your body o
Anything you say baby I go do o
Davido, biko hol your body o
E get as e just dey do me go
Na my waist, make you take full control
Biko biko baby rora redi o
Dakun, dakun rora gun mi o
E get as e just dey do me dey go o, “na now I dey do you so”
Biko biko hol your body o
Anything you say baby I go do o
Davido, biko hol your body o
E get as e just dey do me go
Na my waist, make you take full control
Biko biko baby rora redi o
Credits

About “Biko” by Lola Rae

Read the complete lyrics to "Biko" by Lola Rae from the album "Afrobeat Winter 2016: Essential, Vol. 2" in 2016. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop.

"Biko" is performed by Lola Rae. from the album "Afrobeat Winter 2016: Essential, Vol. 2" in 2016 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Biko", explore more songs by Lola Rae using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Lola Rae · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Biko" is credited to Lola Rae. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Biko" appears on "Afrobeat Winter 2016: Essential, Vol. 2" in 2016.

Visit the Lola Rae artist page at /artist/lola-rae for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.