Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Fi Mi Le Lyrics by Lola Rae

Afrobeat Naija Old School

2013

[Intro: Lola Rae & Iyanya]
It’s Lola Rae
On the beat is P2J
Triple MG
It’s Iyanya
Come on
[Verse 1: Lola Rae]
Wetin you want from me o?
Carry keke dey go
What you dey talk I no gree o
Carry body go go
Why you dey talk halla ah
You think my eye don't see?
Why you dey talk halla ah
My body no go gree
Calling my phone
You no go tire
Come to my house
You no go go
Telling me lies
You no go tire
My body no go gree
Calling my phone
You no go tire
Come to my house
You no go go
Telling me lies
You no go tire
My body no go gree
[Chorus: Lola Rae]
Fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me oh oh)
Fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free mе oh, free me oh)
Fi mi le, fi mi le, fi mi lе, fi mi le, fi mi le (free me oh oh)
Fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me oh, free me o,)
Fi mi le, come dey go (away)
Fi mi le, come dey go (away)
Fi mi le, come dey go
You no go go
Fi mi le, come dey go (away)
Fi mi le, come dey go (away)
Fi mi le, come dey go
You no go go
[Verse 2: Iyanya]
You got a body of a goddess (wongologo)
I been dey tell you say you know this
Ooh girl oh
Especially when you say fi mi le
In my ears like you want me to stay girl
Girl I'll never walk away so gimme a chance eh
Calling your phone
I no go tire
No, I no go
Come to my war room, my empire (empire)
Na you dey set my soul on fire (on fire)
I wanna make you mine
Truly mine
Miss Iyanya
[Chorus: Lola Rae]
Fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me oh oh)
Fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me oh, free me oh)
Fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me oh oh)
Fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me oh, free me oh)
Fi mi le, come dey go (away)
Fi mi le, come dey go (away)
Fi mi le, come dey go
You no go go
Fi mi le, come dey go (away)
Fi mi le, come dey go (away)
Fi mi le, come dey go
You no go go
[Bridge: Lola Rae]
Hey, hey, hey (go away o)
Hey, hey, hey (go away o)
Hey, hey, hey (go away o)
Hey, hey, hey, hey, hey, hey (go away o)
Hey, hey, hey (go away o)
Hey, hey, hey (go away o)
Hey, hey, hey (go away o)
Hey, hey, hey, hey, hey, hey (go away o)
You no go tire (you no go)
You no go go
You no go tire (you no go)
You no go go
You no go tire (you no go)
You no go go
You no go tire (you no go)
You no go go yeah
[Chorus: Lola Rae]
Fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me oh oh)
Fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me oh, free me oh)
Fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me oh oh)
Fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le, fi mi le (free me oh, free me oh)
Fi mi le, come dey go (away)
Fi mi le, come dey go (away)
Fi mi le, come dey go
You no go go
Fi mi le, come dey go (away)
Fi mi le, come dey go (away)
Fi mi le, come dey go
You no go go
Credits

About “Fi Mi Le” by Lola Rae

Read the complete lyrics to "Fi Mi Le" by Lola Rae from the album "Afrobeat Naija Old School" in 2013. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Fi Mi Le" is performed by Lola Rae. from the album "Afrobeat Naija Old School" in 2013 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Fi Mi Le", explore more songs by Lola Rae using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Lola Rae · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Fi Mi Le" is credited to Lola Rae. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Fi Mi Le" appears on "Afrobeat Naija Old School" in 2013.

Visit the Lola Rae artist page at /artist/lola-rae for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.