Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Hope Lyrics by Lordmoon

2023

Eh God

Boss

Girlie my body no won rest
Anytime my mind follow you go anywhere wen you dey
They say wetin person sef no know, no fit kill am
But that one no count death by high bp

I no want make you feel alone, yes I know say
Jesus na your saviour, police no be friend
But no be everytime pretend, do odeshi like say
Sometimes you no dey feel any pain

No need to dirty my white shirt o
Mascara and the foundation o
Bring out the artist wen dey inside you
Cry belleful for my shoulder

No need to dirty my white shirt o
Mascara and the foundation o
Bring out thе artist wen dey inside you
Cry bеlleful for my shoulders

I hope say you feeling alright (Alright)
I hope say you feeling ok (Ok)
I hope say you go call me
When you just no won talk or you won hear me breathe

Shey na the love wey I give wey you want
But you no gree talk
Right now you are begging for more
My crazy mi amor
I give it all to you
Take am I stand by you
Memories, memories, memories
Memories, me- mories
I settle down make you my melody
For you, for you
Ah ye ye ye
Ah yo ye ye
Me I go run-away
I go stand by you through the worst times
Through the worst times oo (ah ah)
Through the worst times oh oh

No need to dirty my white shirt o
Mascara and the foundation o
Bring out the artist wen dey inside you
Cry belleful for my shoulder

I hope say you feeling alright (Alright)
I hope say you feeling ok (Ok)
I hope say you go call me
When you just no won talk or you won hear me breathe

Oh no no no
She dey connect
She dey give me joy
Like ho-ney
Make we connect make it more with her
Girl be honest (oh yeah)
Pick up my phone when I dey call (call)
Tell me wetin you want and I love (girl I love it)
Cause me no get time to dey slow down
Girlie me for love me I fit to dey (dey dey)
Make I no go fit to come dey stress you
Baby jekomo make you fit to calm down (calm down)
Tell me what you want make I go do am jejely
Baby girl me I stand by
Anywhere you want me I go dey (make I dey dey)
Girlie calling on me on my phone (on my phone)
Baby jekomo you shey you know say
Girlie me I fit to like your style (your style oh)

No need to dirty my white shirt o
Mascara and the foundation o
Bring out the artist wen dey inside you
Cry belleful for my shoulders

I hope say you feeling alright (Alright)
I hope say you feeling ok (Ok)
I hope say you go call me
When you just no won talk or you won hear me breathe

Flash if your credit finish
How many mb dey remaining
I hope say you go call me
When you just no won talk or you won hear me breathe

I hope say you feeling alright (Alright)
I hope say you feeling ok (Ok)
I hope say you go call me
When you just no won talk or you won hear me breathe

Flash if your credit finish
How many mb dey remaining
I hope say you go call me
When you just no won talk or you won hear me breathe
Credits

About “Hope” by Lordmoon

Read the complete lyrics to "Hope" by Lordmoon in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Hope" is performed by Lordmoon. in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Hope", explore more songs by Lordmoon using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Lordmoon · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Hope" is credited to Lordmoon. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Hope" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Lordmoon artist page at /artist/lordmoon for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.