Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Mixed Signals Lyrics by Lordmoon

Sorry I’m Different

2024

Mad boy
If I can't have you, everybody can
If I can't have you, everybody can
When dem no dey craze abi
Shey dey no dey mad
24/7 make am 8 I don change my mind
I been just dey run my mouth
Don change my favorite ringtone
Don change your contact name just so many times
The hate when I feel for you full of love
Baby see wetin you cause can't explain why
(Magic)
Yes I love you and you know
Don tell you plenty times e no be talk again
Now the ball sef dey your court
The price dey еxpensive if na peacе of mind
(Peace of mind)
Yes I love you and you know
Don tell you plenty times e no be talk again
Now the ball sef dey your court (court)
The price dey expensive if na peace of mind
Girl e dey do me make I call but
I no get strength for your shakara
Shey u want want me or make I waka
See I no get time for your mixed signals
Who I offend, wetin I do
This thing called love no won reach my turn
I drown in my liquor no need life guard
See I no get time for your mixed signals (Magic)
Girl e dey do me make I call but
I no get strength for your shakara
Shey u want want me or make I waka
See I no get time for your mixed signals
Who I offend, wetin I do
This thing called love no won reach my turn
I drown in my liquor no need life guard
See I no get time for your mixed signals
Baby see wetin you cause can't explain why
(Magic)
Yes I love you and you know
Don tell you plenty times e no be talk again
Now the ball sef dey your court (your court)
The price dey expensive if na peace of mind
(Peace of mind)
Yes I love you and you know
Don tell you plenty times e no be talk again
Now the ball sef dey your court (your court)
The price dey expensive if na peace of mind
Girl e dey do me make I call but
I no get strength for your shakara
Shey u want want me or make I waka
See I no get time for your mixed signals
Who I offend, wetin I do
This thing called love no won reach my turn
I drown in my liquor no need life guard
See I no get time for your mixed signals
(Magic)
Girl e dey do me make I call but
I no get strength for your shakara
Shey u want want me or make I waka
See I no get time for your mixed signals
Who I offend, wetin I do
This thing called love no won reach my turn
I drown in my liquor no need life guard
See I no get time for your mixed signals
If I can't have you, everybody can
When dem no dey craze abi
Shey dey no dey mad
Credits

About “Mixed Signals” by Lordmoon

Read the complete lyrics to "Mixed Signals" by Lordmoon from the album "Sorry I’m Different" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Mixed Signals" is performed by Lordmoon. from the album "Sorry I’m Different" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Mixed Signals", explore more songs by Lordmoon using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Lordmoon · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Mixed Signals" is credited to Lordmoon. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Mixed Signals" appears on "Sorry I’m Different" in 2024.

Visit the Lordmoon artist page at /artist/lordmoon for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.