Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

No Strength Lyrics by Lordmoon

2024

Mad boy
Oh na na na
Mhmm Raven baby
I for be your Romeo
But I no like sheep
My belle still dey turn me as I old like this
Too many reasons make you hold your peace
E dey pain me you dey leave
I no dey ever think say I dey use you catch feels
Yes I no vulnerable, yes I never ready
I still dey try to understand my feelings
You still dey find wetin I no fit give
Give me no choice but you say make I pick
Pick option A, or you pick option B
My eyes still dey, e still dey option leave
Cos’ I for love you but I no get strength
And I for hold you but I no wear shirt
I’m protective of my mental health
No fit start something wey be like e go end
I for love you but I no get strength
Baby no be your fault
I say na from my end
Cos’ I’m broken and I no won share
All the pain and the tears I dey fight everyday
Girl I know
You're the one that makes me smile
And I no go fit deny lady
Be mine baby
Oh no
You dey cure my heart and soul
Shawty whine am and go low maybe
Go low woah
You're my choco milo oh
You dey whine you dey bobo me oh
Cos of sey I no follow you go
This your love e dey kill me oh no no
Girlie wey dey handle me oh
Whine am for me so funmi oh
You dey make a man soji oh
You still dey find wetin I no fit give
Give me no choice but you say make I pick
Pick option A, or you pick option B
My eyes still dey, e still dey option leave
Cos’ I for love you but I no get strength
And I for hold you but I no wear shirt
I’m protective of my mental health
No fit start something wey be like e go end
I for love you but I no get strength
Baby no be your fault
I say na from my end
Cos’ I’m broken and I no won share
All the pain and the tears I dey fight everyday
Cos’ I for love you but I no get strength
And I for hold you but I no wear shirt
I’m protective of my mental health
No fit start something wey be like e go end
I for love you but I no get strength
Baby no be your fault
I say na from my end
Cos’ I’m broken and I no won share
All the pain and the tears I dey fight everyday
Killing me oh no no
Do me something oh no oh
You do me congi oh oh no no
Oh na na na
Eh
Oh raven na na na
Oh na na na
Credits

About “No Strength” by Lordmoon

Read the complete lyrics to "No Strength" by Lordmoon in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"No Strength" is performed by Lordmoon. in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "No Strength", explore more songs by Lordmoon using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Lordmoon · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"No Strength" is credited to Lordmoon. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "No Strength" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Lordmoon artist page at /artist/lordmoon for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.