Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Okay Lyrics by Lordmoon

Okay

2023

Craze

Ole, Ajibole


Oluwa (Craze)
Shey na till when I thief (Ole, Ajibole)
They say you get what you fear the most
I fear like ten billion dollars (no no)
Oh I'm so frightened (ohhh)
And my love life sef no even sweet (wetin be the problem)
Since e no be you, no be me
Make we live, make we dey at peace (at peace)
Since breakfast na just one square meal

Ever feel like you don tire (I don tire)
Still dey solve one problem
Another dey wait to intercept (yepa)
This breadwinner no get bread (or bakery)
To dey think leave food for fire (fire)
Small food I dey try to manage
Chop my breakfast as lunch (no no)
Cos this life sef no balance at all (oh no, oh no)

So whenever you see me
Abeg pour water ontop my head
Nothing less than mortuary standard
Cos I've been through hell
Wetin my eyes don see
If mouth go speak, ear no won hear
I go just dey hopeful
Last last everything go dey okay

So whenever you see me
Abeg pour water ontop my head
Nothing less than mortuary standard
Cos I've been through hell
Wetin my eyes don see
If mouth go speak, ear no won hear
I go just dey hopeful
Last last everything go dey okay

Since e no be you, no be me
Make we live, make we dey at peace (at peace)
Since breakfast na just one square meal

Ever feel like you don tire (I don tire)
Still dey solve one problem
Another dey wait to intercept (yepa)
This breadwinner no get bread (or bakery)
To dey think leave food for fire (fire)
Small food I dey try to manage
Chop my breakfast as lunch (no no)
Cos this life sef no balance at all (oh no, oh no)

So whenever you see me
Abeg pour water ontop my head
Nothing less than mortuary standard
Cos I've been through hell
Wetin my eyes don see
If mouth go speak, ear no won hear
I go just dey hopeful
Last last everything go dey okay

So whenever you see me
Abeg pour water ontop my head
Nothing less than mortuary standard
Cos I've been through hell
Wetin my eyes don see
If mouth go speak, ear no won hear
I go just dey hopeful
Last last everything go dey okay

Okay
Okay
Everything go dey okay
Okay
Credits

About “Okay” by Lordmoon

Read the complete lyrics to "Okay" by Lordmoon from the album "Okay" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Okay" is performed by Lordmoon. from the album "Okay" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Okay", explore more songs by Lordmoon using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Lordmoon · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Okay" is credited to Lordmoon. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Okay" appears on "Okay" in 2023.

Visit the Lordmoon artist page at /artist/lordmoon for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.