Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Crooze Lyrics by Macjreyz

2025

I Dey catch cruise I Dey alright
Roll my J and I catch flight
Dey my Dey and i no mind
This kind feeling say e sweet die
Chaiii
So I kiss on my j
To light up my day
As a jigga don wake
E be time to Dey bake
I get many things for mind to offload
Many many things I can not control
E dey burn inside like say na petrol
I seen a lot on the Internet o but I no
Fii vex o
Oga dealer man gimme weytin go heal a man
Country go hard but yunno we go harder than
Adamant for the paper we are adamant
Taking over just so you know we are dominant
Tiny eyes e no mean e no dey see road
Opolo eyes no mean say you dey see road
E still dey sup vice versa
Na truth be the matter
4 the ground wey we gather
High like we climb ladder
I Dey catch cruise I Dey alright
Roll my J and I catch flight
Dey my Dey and i no mind
This kind feeling say e sweet die
Chaiii
So I kiss on my j
To light up my day
As a jigga don wake
E be time to Dey bake
One shot of pornstar martini
No abi two three
Jeki ojumi leri
I see a lot of omo shekpeteri
Wey my sha make I sharply crush am
Pour am for the backwoods
Or inside rizzla
Make e gbemi de be
Make I sharply feel am
Oju eje if I catch Caesar
I go cease am
I’m in love with this claro
I’m in love with the body
When I light up in my room
E dey make me dey gbe bodi
Coz yunno we love strain
That is brand new
Make we feel am for body
I Dey catch cruise I Dey alright
Roll my J and I catch flight
Dey my Dey and i no mind
This kind feeling say e sweet die
Chaiii
So I kiss on my j
To light up my day
As a jigga don wake
E be time to Dey bake
Credits

About “Crooze” by Macjreyz

Read the complete lyrics to "Crooze" by Macjreyz in 2025. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Crooze" is performed by Macjreyz. in 2025 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Crooze", explore more songs by Macjreyz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Macjreyz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Crooze" is credited to Macjreyz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Crooze" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Macjreyz artist page at /artist/macjreyz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.