Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

O.K Lyrics by Macjreyz

2019

MAC-JREYZ
Verse 1
Young elchapo, pull up inna benzo
Rubber band addict Pablo esco
E be money pon me mind when I sleep o
Excess life I Dey chop for my dream o
Dah be why I wake up early pull up on me grind
Deep down e be money I Dey find
They say follow who know road you dunno what you find
Vision wey I get omoh fii to blind your eye
Chorus
Ok me I give dem ok
Giddem vibe wey Dey very ok
We Dey chop anything jeun soke
Awon temi fly like winch loke loke
Ok me I give dem ok
Giddem vibe wey Dey very ok
We Dey chop anything jeun soke
Awon temi fly like winch loke loke
Bridge
All for the money
All for the money
Man move likka busy body
All for the money
Verse 2
Many acting funny why you do like you dunno ni
They be very scared na why dem no wan support ni
Abobby abobby
Don’t disturb am working
Socket everywhere na we be the plugin
Decent with the swag you can see the way I tuck in
Electric vibe I see you gbadun the shocking
You can reach me through the walkie talkie
I been working f*ck it mehn i'm
Chorus
Ok me I give dem ok
Giddem vibe wey Dey very ok
We Dey chop anything jeun soke
Awon temi fly like winch loke loke
Ok me I give dem ok
Giddem vibe wey Dey very ok
We Dey chop anything jeun soke
Awon temi fly like winch loke loke
Bridge
All for the money
All for the money
Man move likka busy body
All for the money
Credits

About “O.K” by Macjreyz

Read the complete lyrics to "O.K" by Macjreyz in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"O.K" is performed by Macjreyz. in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "O.K", explore more songs by Macjreyz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Macjreyz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"O.K" is credited to Macjreyz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "O.K" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Macjreyz artist page at /artist/macjreyz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.