Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

High Class Girl Lyrics by Majorboi

Majorboi (New Album)

2020

High class girl
Body wey fit jam trailer
20yrs Yu be sugar mummy
Abi Yu no dey tire
High class girl
Body wey fit jam trailer
20yrs Yu be sugar mummy
Abi Yu no dey tire
Hook:
I for buy Yu Benz I for buy Yu Rover
Buh baby girl as Yu no loyal
I for buy Yu Benz I for buy Yu Rover
Buh baby girl as Yu no loyal
Erima money sef You no get
Connection e no dey
Yu still dey form say Yu be queen
Abi na 4 which jungle
Verse
Erima you causing the go slow
Shey for your mind sef Yu don blow
Tell me wetin Yu go like do
Shebi your body dey sweet you
Jaye Jaye na the all day life
Sugar mummy wey no get last card
I for no mind buh Yu claim sharp girl
Biggest girl in the whole South south
Yu no like boys Dem for the area Yu talk say Yu fine like eucharia
Waka bascalaba
Yu wey been grow up for that Calabar
Yu talk say you grow for Lasgidi
Shey Yu dey whine me like Rashidi
Chaiii cheiii fine girl wey no get pimples
Chorus:
High class girl
Body wey fit jam trailer
20yrs Yu be sugar mummy
Abi Yu no dey tire
High class girl
Body wey fit jam trailer
20yrs Yu be sugar mummy
Abi Yu no dey tire
Hook:
I for buy Yu Benz I for buy Yu Rover
Buh baby girl as Yu no loyal
I for buy Yu Benz I for buy Yu Rover
Buh baby girl as Yu no loyal
Erima money sef You no get
Connection e no dey
Yu still dey form say Yu be queen
Abi na 4 which jungle
Credits

About “High Class Girl” by Majorboi

Read the complete lyrics to "High Class Girl" by Majorboi from the album "Majorboi (New Album)" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop, Nigeria.

"High Class Girl" is performed by Majorboi. from the album "Majorboi (New Album)" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "High Class Girl", explore more songs by Majorboi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Majorboi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"High Class Girl" is credited to Majorboi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"High Class Girl" appears on "Majorboi (New Album)" in 2020.

Visit the Majorboi artist page at /artist/majorboi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.