Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Tinubu Lyrics by Majorboi

Majorboi (New Album)

2019

I no be tinubu pikin e no be mistake
Me steady hustling people dey earn
Who be that wey dey Twart make I jenet
Oya palanga misi ami sioo
I no be tinubu pikin e no be mistake
Me steady hustling people dey earn
Who be that wey dey Twart make I jenet
Oya palanga misi ami sioo
Oya gimme kolanut
Make I chop
Make I reason
Ggbedu wey me bring
E go make Yu want dey reason
Gimme colanut make I chop
Make I reason
Ggbedu wey me bring
E go make Yu want dey reason
Oya make we hustle
Later we go manya
Oya make we hustle
Jeje we go manya
Oya make we hustle
Later we go manya
Oya make we hustle
Jeje we go manya
Verse
Small man turn e bigi man yes ke
Hustle go beta
No mean say make I go sleep
No be every body
Wake up to be OBO
Even OBO been hustle to be davido
Na why I no look say
Dem been talk say
Na why I dey move front
For my payday
Cos every hustle
Wey Yu hustle must to get pay
Cos my music na
My business I no send Yu
I no be tinubu pikin e no be mistake
Me steady hustling people dey earn
Who be that wey dey Twart make I jenet
Oya palanga misi ami sioo
I no be tinubu pikin e no be mistake
Me steady hustling people dey earn
Who be that wey dey Twart make I jenet
Oya palanga misi ami sioo
Oya gimme kolanut
Make I chop
Make I reason
Ggbedu wey me bring
E go make Yu want dey reason
Gimme colanut make I chop
Make I reason
Ggbedu wey me bring
E go make Yu want dey reason
Oya make we hustle
Later we go manya
Oya make we hustle
Jeje we go manya
Oya make we hustle
Later we go manya
Oya make we hustle
Jeje we go manya
Verse 2
With my music I move mountain
I go build from the scratch
Am the new ayo
The gbedu weh me bring
Yu go need think am
I no want dey sing
Like say I be newcomer
My first prayer na say make I no go dissapoint
Leave matter for Matias I dey go find result
After all said something must be done
I go build from the scratch
Am the new ayo
Oya gimme kolanut
Make I chop
Make I reason
Ggbedu wey me bring
E go make Yu want dey reason
Gimme colanut make I chop
Make I reason
Ggbedu wey me bring
E go make Yu want dey reason
Oya make we hustle
Later we go manya
Oya make we hustle
Jeje we go manya
Oya make we hustle
Later we go manya
Oya make we hustle
Jeje we go manya
Credits

About “Tinubu” by Majorboi

Read the complete lyrics to "Tinubu" by Majorboi from the album "Majorboi (New Album)" in 2019. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeats, Pop, Nigeria.

"Tinubu" is performed by Majorboi. from the album "Majorboi (New Album)" in 2019 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Tinubu", explore more songs by Majorboi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Majorboi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Tinubu" is credited to Majorboi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Tinubu" appears on "Majorboi (New Album)" in 2019.

Visit the Majorboi artist page at /artist/majorboi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.