Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

WO WO (Remix) Lyrics by Minz

By Any Minz

2023

[Intro: Minz]
Wo wo
Too many things I dey think wo wo
I never talk anything wo wo
Oh-oh-oh
Hmmm, on God
This life e sweet but e fit wowo
Man only fit to depend on God
[Chorus: Minz]
I say, wo wo
Too many things I dey think, wo wo
I never talk anything, wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Mmm-mmm-mmm, on God
This life e sweet but e fit, wo wo
I pray to God make my blessings fall
[Verse 1: Minz]
Tell the kele do proper
Get the money, live soft life ah-ah
Say they want to link for vibes
On my neck, it’s ice water, ah-ah
After the club last night, ah-ah
Wake up with hangover, ah-ah
Two Kele for my side, ah-ah
Wey I no fit recognize
Worry me
Omo make nothing worry me
Jah don cover me (Mmm)
So they cannot see me
Kan to ri mi tan mo ti lo ammunition
They hating on my ambition, oh
I’m a sweet sensation
Girls won komije raw
[Chorus: Minz, BNXN fka Buju & Both]
Wo wo (Wo)
Too many things I dey think, wo wo (Wo)
I never talk anything, wo wo (Wo)
Dem don dey do shakiti bobo
Mmm-mmm-mmm, on God (God)
This life e sweet but e fit, wo wo
I pray to God make my blessings fall
[Verse 2: BNXN fka Buju]
This is not another chorus, just another bonus
Mr Nacademus said they wouldn’t pay us
After all the work wey I put in for Lagos
I was wilding out and they thought they could tame us
Blame it on features
Some underrate us
But it’s only ’cause there’s nobody that made us
I’m the one that’s disturbing artists on labels
After this I might book me a trip to Seychelles or Antigua
Ma lo pa mi na
Please do not compare an AK to a damn Luger
Alubarika, ni mo n gba proper
Used to take a bike from Mowe straight to Gbagada
Now you dey you see me now
G63s AMG, and my engine make the ladies go, “OMG”
And my tank always on full, e no fit empty
I’ve been thinking ’bout a lot and e too plenty
[Chorus: Minz, BNXN fka Buju & Both]
Wo wo (Wo)
Too many things I dey think, wo wo (Wo)
I never talk anything, wo wo (Wo)
Dem don dey do shakiti bobo
Mmm-mmm-mmm, on God (God)
This life e sweet but e fit, wo wo
I pray to God make my blessings fall
[Verse 3: Blaqbonez & Minz]
Big flex
Reset
Don’t get it twisted
I still flexing
Thank God that we still flexing
Thank God that we still flexing
On the block and they still searching
Rich as fuck and we still stacking
Six bed mansion for this Lekki and I no kill person
I came in a Benz o and a Mustang o
Blowing up the endo, shit is hard
Said she wanna tango, never gon’ let go
I know ’em when I look her in the eyes
Omo make nothing worry me, yeah
Just touch down from oversea
When e no fresh nobody see
Talk to me nice, not authority
Moving with currency, I’m on that foreign P
And if you don’t know
Omoge po
Bebe n lo
I no dey take them too serious
She say she love my new lifestyle
Thank God say she no know me before
Back when things, wo wo
[Chorus: Minz]
Too many things I dey think, wo wo
I never talk anything, wo wo
Dem don dey do shakiti bobo
Mmm-mmm-mmm, on God
This life e sweet but e fit, wo wo
I pray to God make my blessings fall
Credits

About “WO WO (Remix)” by Minz

Read the complete lyrics to "WO WO (Remix)" by Minz from the album "By Any Minz" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"WO WO (Remix)" is performed by Minz. from the album "By Any Minz" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "WO WO (Remix)", explore more songs by Minz using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Minz · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"WO WO (Remix)" is credited to Minz. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"WO WO (Remix)" appears on "By Any Minz" in 2023.

Visit the Minz artist page at /artist/minz for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.