Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

D Way E Be Lyrics by Sound Sultan

Naija 007

0

You are one of a kind specialy designed
All men dey rush you like you na daily times
Oya jo
Omo jo
Oja yo kin jo jo ke wa jo
Jo ka ma jo kama jo kama jo
Champion thats what you are
Superstar
Omoge shey you never know
When you hearing this thang on your radio
Or you watching it live on the tv show
All you gotta do is bend down low (bend down low )
Is a thing of the mind o
If you move na your body you go wind o
Very soon al the bobos go dey look o
Oya omoge turn your back make them dey see your back
Oya omo turn your back make them dey see your back
Oya omo turn your back make them dey see your back
Enyan ko fe sun ko fe ko para o
Girl on the dance floor ma fara kora o
Cause if you do you'd be going back home with me
Omo make you bend down low
Enyan ko fe sun ko fe ko para o
Girl on the dance floor ma fara kora o
Cause if you do you'd be going back home with me
Omo make you bend down low
Baby girl na the way you de move your body e dey maje me dey hands up
Anytime wey you turn my temperature dey burn e dey make me dey stand up o
Stand up stand up for the champion
Stand up stand up for the champion
Stand up stand up for the champion
Stand up stand up *** baby e
If you want it come get it
Nobody's gonna get it for you
Keep your eyes on the prize everyday of your life
Na the way we dey take survive o
If you want it come get it
Nobody's gonna get it for you
Keep your eyes on the prize everyday of your life
Baby girl don’t you dull yourself o
Cause i dey contemplate i dey wonder the way
I fit to dey rock you in a million ways
I dey contemplate i dey wonder the way
I fit to dey rock you in a million ways
My girl you ah murder the way your backa behind
You whine and you grind and you put it pon mine
You ah murderer you ah one of your kind
She sweet and she fine but she bitter like lime
You ah murderer inna the dance show them shake it
The way you whine and twist pon dey call you chinua achebe
*** no longer artiste but a *****
***** Queen Elizabeth *** get another kiss
Sexy mama yeah you fine like Agbani
**** Prada Dolce Gucci and Armani
The girl girl that beef your style and get sink like Titanic
*** no doubt like am Gwen Stefani
Girl you good to go baby bend down low and just jo oo jo oo
You ah look stop the show biko baby no dey ** and just jo
Baby girl na the way you dey move your body e dey maje me dey hands up
Anytime wey you turn my temperature dey burn e dey make me dey stand up o
Stand up stand up for the champion
Stand up stand up for the champion
Stand up stand up for the champion
Stand up stand up *** baby e
If you want it come get it
Nobody's gonna get it for you
Keep your eyes on the prize everyday of your life
Na the way we dey take survive o
If you want it come get it
Nobody's gonna get it for you
Keep your eyes on the prize everyday of your life
Baby girl don’t you dull yourself o
Cause i dey contemplate i dey wonder the way
I fit to dey rock you in a million ways
I dey contemplate i dey wonder the way
I fit to dey rock you in a million ways
Oro goin goin oro Oro goin goin oro
Girl you hot like fire you hot like fire
You making them them tire you making them them tire
So oro goin goin oro Oro goin goin oro
Stand up stand up for the champion
Stand up stand up for the champion
Stand up stand up for the champion
Stand up stand up *** baby e

About “D Way E Be” by Sound Sultan

Read the complete lyrics to "D Way E Be" by Sound Sultan from the album "Naija 007". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"D Way E Be" is performed by Sound Sultan. from the album "Naija 007" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "D Way E Be", explore more songs by Sound Sultan using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Sound Sultan · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"D Way E Be" is credited to Sound Sultan. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"D Way E Be" appears on "Naija 007".

Visit the Sound Sultan artist page at /artist/sound-sultan for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.