Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Afro Ginger Lyrics by More Check$

Veni Vidi Vici

2023

Afro ginger ama singer not a rapper hmm hmm
No go think am this na lamba you go feel am hmm hmm
When I’m on DND do not disturb
The life we living is top notch
Dey play soft touch ahh ahh ahh ahh

Another gbedu I wan drop again
If una hear una go clap again (una go clap again)
I no dey write I no dey sing again
But I dey burst una brain (burst una brain)
High life low life it’s one life it's one life
Another gbedu I wan drop again
Una go feel again (una go feel again)
Plenty kele don dey come my way
But man no look their face (man no look their face)
Say na money on my mind (say na money on my mind)
And me ah dey chase this race (me ah dey chase this race)
Man no wan face disgrace


Oya comot body for gatekeeper (gatekeeper)
Afro ginger (Afro ginger)
Beats on fire (beats on fire) say
Oya comot body for gatekeeper (gatekeeper)
Afro ginger (Afro ginger)
Beats on fire (beats on fire) say


Mi a fit dey here so
Tell you thing mehn you no relate
No relate cause you no gree come
You no come you no know as e dey be
Manna come from the street
Come from the street and we stack the guap
Stack the guap like back to back
Now you see am we dey do am like that
Anything you want for you girl I go do for you
Abi na Benzema you want girl I go buy hatrick
High life inside life
Chop life live life (Don't know)


Another gbedu I wan drop again
Una go feel again (feel again)
Plenty Kele don dey come my way
But man no look their face (but man no look their face)
Say na money on my mind (say na money on my mind)
And me ah dey chase this race (me ah dey chase this race)
Man no wan face disgrace

Oya comot body for gatekeeper (gatekeeper)
Afro ginger (Afro ginger)
Beats on fire (beats on fire) say
Oya comot body for gatekeeper (gatekeeper)
Afro ginger (Afro ginger)
Beats on fire (beats on fire) say


Another gbedu I wan drop again una go clap again
Plenty Kele dem don come my way but man no look their face
Folake whine your waist you dey make me craze
You dey make craze Ehh ohh ooh ohhh

You dey make me craze with the way you dey whine your waste
Folake you dey make me craze with the way you dey twerk that waist
Ah you dey make me craze you dey make me craze
You dey make me craze
Ejehblejeh

About “Afro Ginger” by More Check$

Read the complete lyrics to "Afro Ginger" by More Check$ from the album "Veni Vidi Vici" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeats, Afrobeat.

"Afro Ginger" is performed by More Check$. from the album "Veni Vidi Vici" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Afro Ginger", explore more songs by More Check$ using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for More Check$ · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Afro Ginger" is credited to More Check$. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Afro Ginger" appears on "Veni Vidi Vici" in 2023.

Visit the More Check$ artist page at /artist/more-check for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.