Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

High Grade Lyrics by More Check$

2021

[Intro: More Check$]
Okay Youngbeat positive the mic na
You know as e dey be

[Chorus: More Check$]
Ahhh ahh ahh highhhh
Everything demma graaaaaade
Make you hustle hustle haaaaaaard
Every night every day ehh ehhh

[Verse 1: More Check$]
The other day men i been sit down for my living i been say make i tune to my station i see the news
Omo demma government demma give them propaganda omo dey levy am back to back no reason am
Omo demma government man dey no send you man
They want get the cheese dey no send you man
They want pull the van dey no send you man them want get hotels everyday
Make you go man to another country
See wetin demma government them demma do demma build everything
Demma invest everything demma put everything
For ma foreign land oya wait
Tell me say na how long wey we want dey reason this kind of thing wey we dey today?
22 centuries yet see my guys everyday them dey play the piano just for the cheese

[Chorus: More Check$]
Ahhh ahh ahh high
Demma nigga demma say ehh ehhh
Make you hustle hustle haaaaaaard
Every night every day ehh ehhh

[Verse 2: Joe Wizzy]
Yeah
Back in the days when the money no dey
Back in the days we dey for street
Back in the days i dey pray to God
Make e bless me and give me money
I want to bless e mama
I want to change story
I want to make her happy
I want to position her
Bless her life and change her to a fine lady

When money no dey guys come In my sight
When money no dey guys demma give me 10 yards
Tell me why i no go buy the motor
Buy benz, buy ferrarri
Travel overseas murder the shows

[Chorus: More Check$]
Ahhh ahh ahh high
Demma nigga demma saaaaaaaayyyyyyy
Make you hustle hustle haaaaaaard
Every night every day ehh ehhh

[Verse 2: Joe Wizzy]
Yeah
Back in the days when the money no dey
Back in the days we dey for street
Back in the days i pray to God
Make e bless me and give
Bless my life make i bless e mama
I want to change her to fine lady
Take her go go overseas
Make i tune this fine lady
Look the man like i'm reigning now
I'm on da beat
Guys them dey holla my name
All my street guys demma tune in the vibe
I be a king with the biggest crown
I be a star with the biggest shine
Where you dey when i no get the money?
Where you dey when i no get shigga?
Where you dey when the street dey raw?
Right now Joe Wizzy dey for this place
And i take over and they feel the vibe
Baba God e dey my side
Wetin you want come tell me right now
Make way i go shoot you gun shot

[Outro: More Check$]
Okay
We stepping out of the box right now
High grade
High spirit
Inside life

About “High Grade” by More Check$

Read the complete lyrics to "High Grade" by More Check$ in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"High Grade" is performed by More Check$. in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "High Grade", explore more songs by More Check$ using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for More Check$ · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"High Grade" is credited to More Check$. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "High Grade" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the More Check$ artist page at /artist/more-check for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.