Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Eu4ria Lyrics by MUT4Y & Elhi

EU4RIA - EP

2020

Ooh ooh
I like mutay
[verse 1]
Many times, I dey F up
I dey do the things wey you no like
I know say you no just wa talk
Make the matter make he no go turn fight
Anytime I do you wrong
My baby girl no dey vex for me
If I need you, you dey come
Omo you always come through for me
And I like it when you pull up on me
Still pretty when you frown
And I know many guys dey pursue you
I dey see them for your timeline
All of them your friends, they want make you free me
Tell you say, I'm no good for you
But you no dey pretend, you dey always feel me
So you stand by me you wait for me
He be your loving wey dey give me hangover
He no matter wetin I do, you stay loyal
He be that your loving wey dey give me hangover
But when I dey with you, he dey feel like euphoria
He dey feel like euphoria
Euphoria
Euphoria, euphoria
Euphoria, euphoria
Euphoria, euphoria
Euphoria, euphoria
Euphoria, euphoria
[verse 2]
And I give you all the reasons to leave me but you don't
And I know say i no deserve you, tell me why you love me so
Girl I don't mean to waste your time
Omo na only you dey make me come alive
I know say I don mess up
But i just can't get enough of you
I'm craving for you
I'm craving for you now
Na your side I wan wake up
Make love till the early morn, my girl
I'm craving for you
I'm craving for you now
He be your loving wey dey give me hangover
He no matter wetin I do, you stay loyal
He be that your loving wey dey give me hangover
But when I dey with you, he dey feel like euphoria
He dey feel like euphoria
Euphoria
Euphoria, euphoria
Euphoria, euphoria
Euphoria, euphoria
Euphoria, euphoria
Euphoria, euphoria

About “Eu4ria” by MUT4Y & Elhi

Read the complete lyrics to "Eu4ria" by MUT4Y & Elhi from the album "EU4RIA - EP " in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Eu4ria" is performed by MUT4Y & Elhi. from the album "EU4RIA - EP " in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Eu4ria", explore more songs by MUT4Y & Elhi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for MUT4Y & Elhi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Eu4ria" is credited to MUT4Y & Elhi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Eu4ria" appears on "EU4RIA - EP " in 2020.

Visit the MUT4Y & Elhi artist page at /artist/mut4y-and-elhi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.