Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Heart Robba Lyrics by MUT4Y & Elhi

EU4RIA - EP

2020

I like mutay
[verse 1]
Omo shey you know, say we no referee to blow
Be your hero, make you feel warm anytime wey you cold
Be like you don jazz me, otrumokpoh baby girl na hin you knack me
Omo shey you know, say we no need no referee to blow, bloww
[pre Chorus]
Mo ni o di dandan
I'm a give you loving till the sun comes
Anytime you call me, I dey run come
Baby, iwo gangan, yeah
Mo ni o di dandan
I’m a give you loving till the sun comes
Anytime you call me, I dey run come
Baby, iwo gangan
I dey need you every day
Oh my sweet sweet kele come cool me down
Oya come cool me down
I dey need you night and day
Ooh eh, girl come around
Me love it when you come around
[Chorus]
Natural, omo baby you be natural
Heart robba, omo baby you be heart robba
Natural, omo baby you be natural
Heart robba, omo baby you be heart robba
[verse 2]
Say I'm for real
Me I no wan waste no time
Say na you I need
Me I wan catch your vibe
Tell me wetin you need
Make you no go free my side
Wetin it take for you to stick around
[pre Chorus]
Mo ni o di dandan
I'm a give you loving till the sun comes
Anytime you call me, I dey run come
Baby, iwo gangan, yeah
Mo ni o di dandan
I’m a give you loving till the sun comes
Anytime you call me, I dey run come
Baby, iwo gangan
[Chorus]
Natural, omo baby you be natural
Heart robba, omo baby you be heart robba
Natural, omo baby you be natural
Heart robba, omo baby you be heart robba
You be natural
Babyyy, you be heart robba, yeeh
Na na na, you be heart robba
Omo shey you know, say we no need no referee to blow
Be your hero, make you feel warm anytime wey you cold
Be like you don jazz me, otrumokpoh baby girl na hin you knack me
Omo shey you know, say we no need no referee to blow, bloww

About “Heart Robba” by MUT4Y & Elhi

Read the complete lyrics to "Heart Robba" by MUT4Y & Elhi from the album "EU4RIA - EP " in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Heart Robba" is performed by MUT4Y & Elhi. from the album "EU4RIA - EP " in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Heart Robba", explore more songs by MUT4Y & Elhi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for MUT4Y & Elhi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Heart Robba" is credited to MUT4Y & Elhi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Heart Robba" appears on "EU4RIA - EP " in 2020.

Visit the MUT4Y & Elhi artist page at /artist/mut4y-and-elhi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.