Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Emo Lyrics by Muyeez

Muyeez (Deluxe)

2024

[Intro]
Hmm-hmm-hmm, yeah
(Bad-Ass)
I'm Muyeez
Ah-ah-ah

[Verse 1]
I get many things wey me wan talk
Bad belle wan push me for koro (Koro)
What I sha know G, omo me I dey comport (Comport)
But na only God I dey consult (Consult)
Grace knocking everyday, non-stop
Wetin God don do, it cannot be undone
I be God's son like Jesus
'Cause I be God's son like Jesus
Ki lo wi

[Chorus]
Alaye
Wetin wey dey sup, mi o le shalaye
Tell my OG gbemi far-away
Emi omo ogbon set ogo aye, gbogbo aye eh
Alaye
The thing wey dey sup, mi o le shalaye
Call my OG gbemi far-away
Emi omo ogbon sеt ogo aye, gbogbo aye eh

[Verse 2]
I gеt many things wey dey bother man, oh
Sort out my problems too, no dey bother man
Because nobody been dey when I no see car
Then I dropped IG, make them emotional
Wake up in the morning and I pray to Jah
'Cause enemies won po tonfe bami ja
But I be king, I be passenger
And I be king like passenger

[Chorus]
Alaye
Wetin wey dey sup mi o le shalaye
Tell my OG gbemi far-away
Emi omo ogbon set ogo aye, gbogbo aye
Alaye
The thing wey dey sup mi o le shalaye
Call my OG gbemi far-away
Emi omo ogbon set ogo aye, gbogbo aye eh

[Refrain]
Oh-oh-oh, ogo aye ahn
Emi omo ogbon set ogo aye, ahn
Oh-oh (ogo aye, ahn)
Emi omo ogbon set ogo aye ahn

[Chorus]
Alaye
The thing wey dey sup mi o le shalaye (Shalaye)
Tell my OG gbemi faraway
Emi omo ogbon set ogo aye, gbogbo aye (Gbogbo aye)
Alaye
The thing wey dey sup mi o le shalaye (Shalaye)
Tell my OG gbemi faraway
Emi omo ogbon set ogo aye, gbogbo aye eh (Gbogbo aye eh)
Credits

About “Emo” by Muyeez

Read the complete lyrics to "Emo" by Muyeez from the album "Muyeez (Deluxe)" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Afrobeat, Pop.

"Emo" is performed by Muyeez. from the album "Muyeez (Deluxe)" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Emo", explore more songs by Muyeez using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Muyeez · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Emo" is credited to Muyeez. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Emo" appears on "Muyeez (Deluxe)" in 2024.

Visit the Muyeez artist page at /artist/muyeez for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.