Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Emo (Remix) Lyrics by Muyeez

Hat-Trick - EP

2024

[Intro]
Hmm-hmm-hmm, yeah
(Bad-Ass)
I'm Muyeez

[Verse 1: Seyi Vibez]
Child of destiny (Ah-ah)
Legend in the making (Ah-ah)
I no see person impressing me (O pọ o)
But I see person investing (O pọ o)
Who is looking for the my stream (Professor)
Shawty, I'm the maestro (Professor)
Baby girl, call me jailer (Ah-ah)
Shey you see say I be your prisoner

[Pre-Chorus: Seyi VIibez]
Oh, bae-bae, I will take some, mi o le ṣàlàyé
Tell accountant credit my money
Make ogbanje no go ka mi mọ'le (Ka mi mọ'le)

[Chorus: Muyeez]
Alaye, the thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé
Call my OG gbe mi faraway (O pọ o)
Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye (O pọ o), gbogbo aye, ayy

[Verse 1: Muyeez & Seyi Vibez]
I get many things wey dey bother man (oh-oh)
Sort out my problems to, no bother man (Bother man)
'Cause nobody been dey when he no see car
And I dropped I.G. make them emotional (Emotional)
Wake up in the morning and I pray to Jah
'Cause enemies wọn pọ, ọ, to fẹ ba mi ja (To fẹ ba mi ja)
But I be king, I be passenger (I be king, I be king)
I be king, I be passenger

[Chorus: Muyeez & Seyi Vibez]
Alaye, the thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé
Tell my OG gbe mi faraway (Call my OG, call my OG)
Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye (Ogo, ogo, ogo)
Alaye, the thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé (Alàyé, emi o le ṣàlàyé)
Call my OG gbe mi faraway (I no fit explain, I no fit explain)
Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye, gbogbo aye, eh

[Refrain: Seyi Vibez & Muyeez]
I no fit explain, I no fit explain
Mi o le ṣàlàyé, I no fit explain
Call my OG, yeah, gbe mi faraway
Yeah, faraway
I'm the OG, yeah, I'm the OG, yeah
I no go far, I don go faraway
I don go faraway, I no fit explain
Baby girl, I no fit explain
Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye

[Chorus: Muyeez & Seyi Vibez]
Alaye, the thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé (Sàlàyé)
And my OG gbe mi faraway (Gbe mi faraway)
Emi ọmọ ọgbọn, set ogo aye (Set ogo), gbogbo aye (Ogo ye mi)
Alaye, the thing wey dey sup, mi o le ṣàlàyé (Mi o le ṣàlàyé)
O le gbe mi faraway
Emi professor (Set ogo aye, ogo aye, eh-ya)
Credits

About “Emo (Remix)” by Muyeez

Read the complete lyrics to "Emo (Remix)" by Muyeez from the album "Hat-Trick - EP" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Emo (Remix)" is performed by Muyeez. from the album "Hat-Trick - EP" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Emo (Remix)", explore more songs by Muyeez using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Muyeez · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Emo (Remix)" is credited to Muyeez. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Emo (Remix)" appears on "Hat-Trick - EP" in 2024.

Visit the Muyeez artist page at /artist/muyeez for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.