Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

D.N.K Lyrics by Nahtay

Chacharakacha

2021

When I been dey grind for it dem no know
Dem no know
I stay up till 2:30, dem no know
Now them must know
So I put my music on now , just to cool my stress, cool my stress
Say I need a woman right here wey go cool my stress
Cool my stress
Then I say, farabale omoge leave talk
I know say many people go dey cheap talk
I know say many people go dey still talk
Your cheap talk cannot get me to the tip top
I say, farabale omoge leave talk
I know say many people go dey cheap talk
I know say many people go dey still talk
Your cheap talk cannot get me to the tip top
Can I get love tonight, love tonight
Na only one life, so make I ball for life
I am twice as tall, I bring that burna vibe
Cus nobody go know when him go fall for life
Love tonight, love tonight
Gimme pure love make I dey alright
Nobody go know when him go fall for life
I am twice as tall I bring that Burna vibe
When I been dey grind for it Dem no know
Dem no know
I stay up till 2:30, dem no know
Now them must know
So I put my music on now , just to cool my stress, cool my stress
Say I need a woman right here wey go cool my stress
Cool my stress
Then I say, Na me dey give them vibe
Say, Na Nahtay give them vibe
All the vibe that I bring is not seasonal
All of my vibe come original
Na me dey give them vibe
Say, Na Nahtay give them vibe
All the vibe that I bring is not seasonal
All of my vibe come original
Say Nahtay fear nothing
Cus I hear nothing
The only one who stay stunting
Compared to me, you're nothing
Military coup like Ojukwu something
I dey fear nothing
Farabale omoge leave talk
I know say many people go dey cheap talk
I know say many people go dey still talk
Your cheap talk cannot get me to the tip top
When I been dey grind for it Dem no know
Dem no know
I stay up till 2:30, dem no know
Now them must know
So I put my music on now , just to cool my stress, cool my stress
Say I need a woman right here wey go cool my stress
Cool my stress
Then I say, farabale omoge leave talk
I know say many people go dey cheap talk
I know say many people go dey still talk
Your cheap talk cannot get me to the tip top
I say, farabale omoge leave talk
I know say many people go dey cheap talk
I know say many people go dey still talk
Your cheap talk cannot get me to the tip top
When I been dey grind pon it, dem no know
I stay up till 2:30 dem no know
When I been dey sing my thing, dem no know
Me I want Bugatti, dem must know
When I been dey grind pon it, dem no know
I stay up till 2:30 dem no know
When I been dey sing my thing, dem no know
Me I want Bugatti, dem must know
Credits

About “D.N.K” by Nahtay

Read the complete lyrics to "D.N.K" by Nahtay from the album "Chacharakacha " in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"D.N.K" is performed by Nahtay. from the album "Chacharakacha " in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "D.N.K", explore more songs by Nahtay using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Nahtay · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"D.N.K" is credited to Nahtay. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"D.N.K" appears on "Chacharakacha " in 2021.

Visit the Nahtay artist page at /artist/nahtay for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.