Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Gbedu (freestyle) Lyrics by Nahtay

2020

Ooo ya ya ya
Ransom Got The Sauce In It
My way
Bring your body come my way
I get gbedu wey dey burn body
For anybody wey dey gbe body
Lemme please you right
Give you something wey go ginger your soul
Come and feel alright
Is that not why everybody want more
Normally, I no go freestyle normally
Sound from the soul that I bring normally
Everybody know how I be normally
Whatever is this, e don dey turn abnormally ya
Pass the dutchie pon the left hand side
If you no go gbe body, make you step aside
Bad energy no suppose dey my side
Those with fake lifestyle I beg you step aside
My way (ooo)
Bring your body come my way(ooo bring your body come o)
I get gbedu wey dey burn body
I get gbedu wey dey burn body
For anybody wey dey gbe body
For anybody wey dey gbe body
Like I said
Make bad energy no come dey do you here
Cus I get guys wey wan dey with the girls
And e get girls wey wan dey with the men
See they wan turn up till the end (Turn Up)
They wan burn up till dem kpef (Burn up)
See I no know why you dey vex (Own Up)
For the kind love wey me I dey get (Oh Lord)
But in the end
Pass the dutchie pon the left hand side
If you no go gbe body, make you step aside
Bad energy no suppose dey my side
Those with fake lifestyle I beg you step aside
My way (ooo)
Bring your body come my way(ooo bring your body come o)
I get gbedu wey dey burn body
I get gbedu wey dey burn body
For anybody wey dey gbe body
For anybody wey dey gbe body
The way the gbedu flow don dey make the girls dey jump
That's what I like, when them girls den don dey drop
Only one jam wey go make the gbedu sup
If you are not rocking, then na you dey dull
That kind of song wey go put them in the mood
Wey go burst their brain wey go put them in the cruise
No worry my guy we go run am on code
Abeg drop that jam make I enter my mood
My way
Bring your body come my way
I get gbedu wey dey burn body
For anybody wey dey gbe body
Credits

About “Gbedu (freestyle)” by Nahtay

Read the complete lyrics to "Gbedu (freestyle)" by Nahtay in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under R&B.

"Gbedu (freestyle)" is performed by Nahtay. in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Gbedu (freestyle)", explore more songs by Nahtay using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Nahtay · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Gbedu (freestyle)" is credited to Nahtay. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Gbedu (freestyle)" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Nahtay artist page at /artist/nahtay for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.