Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

100 Million - 10168607 Lyrics by ODUMODUBLVCK

2024

[Intro: ODUMODUBLVCK]
Fuck up the club, we no send
(Sholz out here)
Brrra!
[Pre-Chorus: ODUMODUBLVCK]
Fuck up the club, we no send
Young man, who buy the bar na we spend (We)
Azul yapa, dem don bracket Tiwa like ọlọpa
Who? spray, me
Mama, throway for the boys for Zanga, ayy
Odumodu challenge us, small boys, they cannot think of that
[Chorus: Tiwa Savage & ODUMODUBLVCK]
Sun sẹ́yìn (Woo) hundred million is an insult
Pada sẹ́yìn (Bow) na we dey foot their bills, dem bomboys (Bomboys)
See as we dey field, dey ball like Tinubu (Seyi)
No man check am, the girls go scare them egungun (Ayy, ayy)
[Verse 1: ODUMODUBLVCK]
I no follow for the game wey dem play my advice
If you wan follow kelе wey I like, you go tear еye (Wide)
You gats dey work from sunrise to sunset like exile
You gats dey run 2-4 (Yeah)
You gats dey hustle full court, gamble, roll dice
[Verse 2: Tiwa Savage]
Yeah, twenty kala for my niggas for igboro (Doot, doot, doot)
Pull up with the gang, all the leeches know say mó l'owó
Ehen, I put up to bad things, man a bad B, I run am, na practice
Sebi na cash? Big up my antiques
Pounds, dollars and yen, burn am to ashes
[Verse 3: ODUMODUBLVCK]
Yeah, yeah
How many men dey queue to feel my body oh? (Ooh)
You cannot fathom how I shenk him padi oh
Pull up and spray my pumpi oh
I no get time for malu oh
They cannot be my padi, 'cause kalamantus know their church oh
[Verse 4: Tiwa Savage & ODUMODUBLVCK]
Big chain I buss down, compound be like water
They hold the money up, everybody dey run me the beat like ghost town, yeah
Versace, Fendi or Prada (T)
Louis Vuitton, Christian Dior shey Tiwa dey para?
The money long MC Hammer
I no dey play with them, it's the return of the shower
[Pre-Chorus: ODUMODUBLVCK]
Fuck up the club, we no send (Grrt)
Young man, who buy the bar na we spend? (Bow, bow, we)
Azul yapa, dem don bracket Tiwa like ọlọpa
Who? Spray, Me (Queen of Rap)
Mama, throway for the boys for Zanga (For Zanga), ayy (Show love oh)
Odumodu challenge us, small boys, they cannot think of that
[Chorus: Tiwa Savage & ODUMODUBLVCK]
Sun sẹ́yìn, hundred million is an insult
Pada sẹ́yìn (Bow) na we dey foot their bills, dem bomboys (Bomboys)
See as we dey field, dey ball like Tinubu (Seyi)
No man check am, the girls go scare them egungun
[Outro: ODUMODUBLVCK & Tiwa Savage]
I no follow for the game wey dem play my advice
You go tear eye
Twenty kala for my niggas for igboro
You gats dey run 2-4
You gats dey hustle full court, gamble, roll dice
Pull up with the gang, all the leeches know say mó l'owó

About “100 Million - 10168607” by ODUMODUBLVCK

Read the complete lyrics to "100 Million - 10168607" by ODUMODUBLVCK in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"100 Million - 10168607" is performed by ODUMODUBLVCK. in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "100 Million - 10168607", explore more songs by ODUMODUBLVCK using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for ODUMODUBLVCK · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"100 Million - 10168607" is credited to ODUMODUBLVCK. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "100 Million - 10168607" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the ODUMODUBLVCK artist page at /artist/odumodublvck for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.