Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

ABUJA PEOPLE Lyrics by ODUMODUBLVCK

EZIOKWU (UNCUT)

2023

[Intro: ODUMODUBLVCK]
Abuja people dey my convoy
Wike and co
Blvcksheep forever, blvcksheep for life
Izgaaju till we kpeme
ANTIWORLDGANGSTARS
Ge records
You get me, ODUMODUBLVCK
Decks, native
[Chorus: ODUMODUBLVCK]
Abuja people dey my convoy
Enugu people, oya gboso
For Port Harcourt na me dem dey jump on
I'm on vacay, I dey for London
Abuja people dey my convoy (Oganigwe)
Enugu people, oya gboso (Oganigwe)
For Port Harcourt na me dem dey jump on (Oganigwe)
I'm on vacay, I dey for London
[Post-Chorus: Decosuave]
Conversation, conversation
Me I no dey follow this your conversation
Abi na obsеrvation, observation
Me I too dey obs, na obsеrvation
Wetin commot for my mouth na my incantation
Wetin make their leg dey shake na my own vibration
Motivation, elevation
Make I put am for their body
Deco why you don start
[Verse 1: ODUMODUBLVCK]
Hammer boys (Boys)
Na we dem dey call (Yes)
Obi Cubana say na Modu be my choice (Bless)
Deco (Ehn), I say you don blow (Def)
When I enter Eko, many keles dey on code
So many Chiomas on my phone
Larry Gaga, where you go? (Where?)
Jowi Zaza follow for the people wey dey my phone (Don)
Elumelu, omo na you I go buzz (Buzz)
When e don burst, the bank na where I put my trust
Abobi put am on my God
Omo I fall out cause e sure (Megawatts)
Tender rabbas, pamper, encounter badman
She offer bunda softly, the pum pum bender (Bender)
I dey with the gang (Sharp)
Odumodu you bad
[Chorus: ODUMODUBLVCK]
Abuja people dey my convoy
Enugu people, oya gboso
For Port Harcourt na me dem dey jump on
I'm on vacay, I dey for London
Abuja people dey my convoy (Oganigwe)
Enugu people, oya gboso (Oganigwe)
For Port Harcourt na me dem dey jump on (Oganigwe)
I'm on vacay, I dey for London
[Post-Chorus: Decosuave]
Conversation, conversation
Me I no dey follow this your conversation
Abi na observation, observation
Me I too dey obs, na observation
Wetin commot for my mouth na my incantation
Wetin make their leg dey shake na my own vibration
Motivation, elevation
Make I put am for their body
Deco why you don start
[Verse 2: ODUMODUBLVCK]
Work hard and play hard na hin be my mantra (Praaa)
Seyi Tinubu style, I work hard then I banter (Yes)
Lux v, na my egbon wey dey tender
Heavy load, see ikebe, Modu go stand out (Megawatts)
Modu go sign out (Graduation gown o)
Big big boys when I hang out (Wike and co.)
My kele no need hand out
See pressure, old soldier, I no go tension
[Outro: ODUMODUBLVCK]
Carry am go Zone 4, carry am
Everything, coda dollars, everything
Carry am enter Gwarimpa
Carry am go Zone 1
Carry am go Garki
Anywhere, e no get where e touch
You gift even branch H medix, H medix
You go even go Yahuza, Millennium park
Based on small small pikin cruise
Asokoro, Maitama
Zainab, everybody, malo

About “ABUJA PEOPLE” by ODUMODUBLVCK

Read the complete lyrics to "ABUJA PEOPLE" by ODUMODUBLVCK from the album "EZIOKWU (UNCUT)" in 2023. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"ABUJA PEOPLE" is performed by ODUMODUBLVCK. from the album "EZIOKWU (UNCUT)" in 2023 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "ABUJA PEOPLE", explore more songs by ODUMODUBLVCK using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for ODUMODUBLVCK · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"ABUJA PEOPLE" is credited to ODUMODUBLVCK. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"ABUJA PEOPLE" appears on "EZIOKWU (UNCUT)" in 2023.

Visit the ODUMODUBLVCK artist page at /artist/odumodublvck for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.