Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Baby Kpakorokpa Lyrics by Ofego

Banku Bounce

2024

Ofego
O to the F to the E to the G to the O
Baby Kpakorokpa
Wetin you go say
If I say I like you
Baby Kpakorokpa
Wetin you go say
If I say I like you
I never know
This kind feeling
Wey you dey give
E dey turni
I never know
This kind feeling
Wey you dey give
E dey turni
Right from the
First day
When I know you
Na so feelings ee
Start to dey grow
Baby
Anytime I see you
I feel goosebumps
Roaming all round
Mi body
Piercing all through
Mi heart
Baby
Can you
Take it slow
With me
Take it slow
With me
Ehen
Baby Kpakorokpa
Wetin you go say
If I say I like you
Baby Kpakorokpa
Wetin you go say
If I say I like you
I never know
This kind feeling
Wey you dey give
E dеy turni ye
Ofego
O to the F to thе E to the G to the O
Baby Kpakorokpa
Wetin you go say
If I say I like you
Baby Kpakorokpa
Wetin you go say
If I say I like you
I never know
This kind feeling
Wey you dey give
E dey turni ye
E dey turni ye
I never know
This kind feeling
Wey you dey give
E dey turni ye
Credits

About “Baby Kpakorokpa” by Ofego

Read the complete lyrics to "Baby Kpakorokpa" by Ofego from the album "Banku Bounce" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop, Afrobeats, Amapiano.

"Baby Kpakorokpa" is performed by Ofego. from the album "Banku Bounce" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Baby Kpakorokpa", explore more songs by Ofego using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Ofego · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Baby Kpakorokpa" is credited to Ofego. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Baby Kpakorokpa" appears on "Banku Bounce" in 2024.

Visit the Ofego artist page at /artist/ofego for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.