Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Belle Dey Whine Me Lyrics by Ofego

0

Lyrics
Intro:
Ofego
Entertainer that is loyal
Like Loya Milk
That's me
Chorus:
As I go the party
I kon dey wait for the rice
Them never share am
My belle kon dey whine me X 2
Belle dey whine me X 16
Verse 1:
I don tire to dey wait
Una don turn me to waiter
E don tey when I chop rice
My belle just dey whine me
I need the rice baderly
I need the rice right now ly
I need the rice sharperly
Make una share am now eh
Make una no fall my hand
Without the rice I won't leave
Without the rice I'll stay here
Without the rice I'll sleep here
Without the rice I will vex
Without the rice I'll make here eeeh
My permanent home uh
Chorus:
As I go the party
I kon dey wait for the rice
Them never share am
My belle kon dey whine me X 2
Belle dey whine me X 16
Verse 2:
The time now is quarter to
Eat the rice now hey
Wetin una still dey wait for
Una dey make me dey think
Abi una no wan share rice
If na wetin una plan hey
I no go spray una
So make una think twice
Share the rice make we celebrate
As e be so now hey
My belle just dey turn me
My belle just dey riot
My belle just dey whine me
My belle just dey dance
Ajasco uh
As I go the party
I kon dey wait for the rice
Them never share am
My belle kon dey whine me X 2
Belle dey whine me X 16
Whine Me X 11
Credits

About “Belle Dey Whine Me” by Ofego

Read the complete lyrics to "Belle Dey Whine Me" by Ofego. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Belle Dey Whine Me" is performed by Ofego. This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Belle Dey Whine Me", explore more songs by Ofego using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Ofego · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Belle Dey Whine Me" is credited to Ofego. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

Album information for "Belle Dey Whine Me" is not available in our database yet. You can still read the full lyrics on this page.

Visit the Ofego artist page at /artist/ofego for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.