Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

1999 Lyrics by Olamide

Street OT

2014

[Intro]
1999
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man

[Chorus]
Let me take u back in time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o

[Verse 1]
Ma lowo ma kole
Ma kole ma rale
Ojo kan lo tan si ojo kan lo bere
I hustle my music mo sa d'alapere
The hustle dey pay nw e k'aje ku kale
My papa dey hustle my papa dey try
My papa na driver my papa dey grind
My papa dey send all him pikin go skul
My papa no mind ko mu garri ko sun
My papa dey help as in money no reach
Sum pplе 4 street dem go say he too rich
I no knw wetin my papa wnt mе be
Until d day dat I almost lost d G
Dem break door
Dem carry gun
Me need my siblings were very young
Oh my God
Dem shoot my dad
But he survive
Thank lord o

[Chorus]
Let me take u back in time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o

[Verse 2]
O di dandan mo ma l'aluyo
B'oti ilekun waju mo ma gbeyin yo
B'oti ilekun teyin mo ma lo sense
Mi o ni relent mo ma fo fence ah
Se b'eyan lo bi Eleganza
Money must be made yes sir
Blood in my eyes no vex ah (no vex ah)
B'oleku wo gboro mo ma dogo
Mo ma yo kele mo ma t'irogo
Cause I dey para am goin local
Won ni moti fa gbana moti fa choko
I no surrender if dem no retreat
Na money dey push me dey commit sin
Mo ti d'ehana mo di Gabazin
Most wanted e ma ri ni magazine yeah

[Chorus]
Let me take u back in time
Wetin really ginger d grind
Omo na 1999
T'arm robber fepa daddy mi o
I start 2 dey think like man
But if dey no kill p-man
Omo na 1999
T'arm robber f'epa daddy mi o

[Outro]
I see people dey sympathise
I was traumatised
Na den I realise
It's time to organise myself
Credits

About “1999” by Olamide

Read the complete lyrics to "1999" by Olamide from the album "Street OT" in 2014. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigeria, Afrobeats, Rap.

"1999" is performed by Olamide. from the album "Street OT" in 2014 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "1999", explore more songs by Olamide using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Olamide · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"1999" is credited to Olamide. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"1999" appears on "Street OT" in 2014.

Visit the Olamide artist page at /artist/olamide for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.