Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

2Baba Zone Lyrics by Olamide

The Glory

2016

[Intro]
Pheelz mr producer
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my.; oh my)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my.; oh my goodness ohh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

[Verse 1]
Oya oh my God; they want to start again
They want to start to dey yarn, they want to start to complain
They want to yarn those kind matter wey dey scatter my brain
Those kind matter wey dey cause me pain
I maintain to sustain, when I no see the cake
Monkey dey work, Baboon dey chop
I dey hustle in vain
How man go carry plane dey go Costain?
Them clothes wey them stain, dem dey wash for Spain

[Chorus]
(Ehh; oh my; oh my)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my goodness; oh oh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my.; oh oh)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my.; oh my goodness oh ehh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh

[Verse 2]
Why you make the kids cry?
Why' you killing one another?
Strong face for your brother, like Custom wey dey border
But, nothing mega, nothing pai
No dey bother; cos' I know someday, we go need each other
But, till then, make you stay for your lane
If I say the water white; no dey tell me you plain
Respect my point of view; no look me like am insane
Insane; ehh; no look me like am insane
Cos' I dey tell you my pain
When e reach, man dey cuddle, anytime e dey rain
Poor man dey pack water inside him house with him plate
Him plate; ehh; enough propaganda; tell them 'Da Pada!
What is good for the goose, is good for the gander
And the youths are not confused
We just dey wait make them finish before we go lose am

[Chorus]
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my goodness; oh oh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my.; oh oh)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
(Oh my.; oh my goodness oh eh)
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my; oh oh; oh my)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
{Oh my goodness; oh ohh}
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue eh
(Oh my.; oh my; oh my goodness; eh eh)
Baba yetun yetun, ledi muni yedun yedun wa mi waba
Baba yetun yetun di yefun jinala, kowe li du ku zue
Credits

About “2Baba Zone” by Olamide

Read the complete lyrics to "2Baba Zone" by Olamide from the album "The Glory" in 2016. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigerian Rap, Nigeria, Rap.

"2Baba Zone" is performed by Olamide. from the album "The Glory" in 2016 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "2Baba Zone", explore more songs by Olamide using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Olamide · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"2Baba Zone" is credited to Olamide. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"2Baba Zone" appears on "The Glory" in 2016.

Visit the Olamide artist page at /artist/olamide for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.

Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features

© 2026 Lyrks. All rights reserved.