Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

On Soft Lyrics by Olywizzy

Land lord

2024

[Verse one]

Ogo ti mo Gbe wa aye
Ma se ba omi Loor
Gbe ire temi de ki ma gbadun loor
Baa Erin ba kan lu odo erin a ba omi Loor
So I pray to God make he show me love

[Re-Frain]

I Dey hustle non stop
I no dey dull
24/7 Omo Ope I just Dey bomb
If I no hustle Wetin mama go chop
I get this believing one day he go soft

[Chorus]

Ori ti kpe o Moti moona ile
Person wey fall go still rise again
Carry my sword and I face the devil
You know the level Omo na royal rumble

Ori ti kpe o Moti moona ile
Person wey fall go still rise again
Carry my sword and I face thе devil
You know the levеl Omo na royal rumble

[Verse two]

Mo fi okpe fun Jehovah
Audra mi gba
Give thanks to jah
Enemies wan make I suffer
Carry my hustle and my ladder
For my shoulder
Go on my knees pray to God make I go far
Tori ti Sapa baa de All my friends them go Japa
Swear them go Bop
Tell me who go follow you suffer
He go remain you and your God for Kona
So use your head try remember as you suffer

[Re-Frain]

I Dey hustle non stop
I no dey dull 24/7 Omo Ope I just Dey bomb
If I no hustle Wetin mama go chop
I get this believing one day he go soft

[Chorus]

Ori ti kpe o Moti mo ona ile
Person wey fall go still rise again
Carry my sword and I face the devil
You know the level Omo na royal rumble

Ori ti kpe o Moti mo ona ile
Person wey fall go still rise again
Carry my sword and I face the devil
You know the level Omo na royal rumble

Written by: Olywizzy
Credits

About “On Soft” by Olywizzy

Read the complete lyrics to "On Soft" by Olywizzy from the album "Land lord" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"On Soft" is performed by Olywizzy. from the album "Land lord" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "On Soft", explore more songs by Olywizzy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Olywizzy · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"On Soft" is credited to Olywizzy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"On Soft" appears on "Land lord" in 2024.

Visit the Olywizzy artist page at /artist/olywizzy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.