Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Pass Ewe Lyrics by Olywizzy

Gombo World

2024

[intro]

We go share Cana Cana Dey azul Dey
Wetin you want drink Wetin you wan smoke
He yapa for here
Oh no no hmm
Oh no no hmm
Oh no no hmm ha ye ha

[verse one]

Oya give me up down disco
Rora ma gbon idi oh baby mujo
Make we sha Mayan yan for the
Pool party zero loose guarding
Oh my brother yi igbo
Oya gbe mi trabaye Nigga oya
Pass ewe shey dem Dey share loud
Oh for here you know as omo aye
Mo Kaan fe jaye o

[refrain]

I just wan dey gbadun loor gbadun on
A big trips Olohun flexing
On a big things Olohun
As long as get money ki lo kan mi economy
Bad he no good kilo kan mi
Every day is a holiday
Every night we Dey cеlebrate
Money Dеy ti enu koor Oluwa lo she
Steady elivate Ogo to dan to tun validate

[Chorus]

Ten toes I Dey on my ten toes
Balling I Dey ball with the bandose
No I don’t fuck with my boys in the ghetto
Na anybody wey price only we go shell o
Ten toes I Dey on my ten toes
Balling I Dey ball with the bandose
No I don’t fuck with my boys in the ghetto
Na anybody wey price only we go shell o

[verse two]

Yeah am one of the greatest ain’t no debating
Dey your Dey Nigga we are not the same thing
I don’t want no bad energy so I stay alone
I don’t want frenimies Oya follow me go
I Dey ball I Dey flex me amigos
We Dey para be Dey vex we Dey Biko
Money speaking any time wey we link up
Wey we link up o

[refrain]

I just wan dey gbadun loor gbadun on
A big trips Olohun flexing
On a big things Olohun
As long as get money ki lo kan mi economy
Bad he no good kilo kan mi
Every day is a holiday
Every night we Dey celebrate
Money Dey ti enu koor Oluwa lo she
Steady elivate Ogo to dan to tun validate

[Chorus]

Ten toes I Dey on my ten toes
Balling I Dey ball with the bandose
No I don’t fuck with my boys in the ghetto
Na anybody wey price only we go shell o
Ten toes I Dey on my ten toes
Balling I Dey ball with the bandose
No I don’t fuck with my boys in the ghetto
Na anybody wey price only we go shell o

Ten toes I Dey on my ten toes
Balling I Dey ball with the bandose
No I don’t fuck with my boys in the ghetto
Na anybody wey price only we go shell o
Ten toes I Dey on my ten toes
Balling I Dey ball with the bandose
No I don’t fuck with my boys in the ghetto
Na anybody wey price only we go shell o
Credits

About “Pass Ewe” by Olywizzy

Read the complete lyrics to "Pass Ewe" by Olywizzy from the album "Gombo World" in 2024. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Rap.

"Pass Ewe" is performed by Olywizzy. from the album "Gombo World" in 2024 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Pass Ewe", explore more songs by Olywizzy using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Olywizzy · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Pass Ewe" is credited to Olywizzy. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Pass Ewe" appears on "Gombo World" in 2024.

Visit the Olywizzy artist page at /artist/olywizzy for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.