Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Asiko Lyrics by Orezi

The Gehn Gehn Album

0

[Intro]
It's Sprisal
Oh oh oh oh yeah yeah
Popito on the beat
Oh


[Chorus]
If you no know me
You don’t know nobody, you don't know nobody
If you no sabi Orezi
You don’t know nobody
You don’t know nobody
Asiko mi de oh, yeah e
Asiko mi de oh (asiko Orezi, asiko Orezi)
Asiko mi de oh (asiko Orezi, asiko Orezi)
Asiko mi de oh (asiko Orezi, asiko Orezi)



[Verse 1]
I remember back then for Unilag
Fine girls dem go look me waka pass
Won ni mi o lowo lowo mi o ni class
Say I dey wear okay ati canvas
I kept on believing
That one day my dreams would come through, yeah
My mama been tell me say "My son, very soon the whole world go know you"
And now that ghetto boy don blow
And now that ghetto boy don show
You dey perform everywhere around the globe
Now I dey spend millions for a show
This one na turn by turn, hey na turn my turn
Right nowe don reach my turn
Una go dance to Orezi


[Chorus]
If you no know me
You don’t know nobody, you don't know nobody
If you no sabi Orezi
You don’t know nobody
You don’t know nobody
Asiko mi de oh, yeah e
Asiko mi de oh (asiko Orezi, asiko Orezi)
Asiko mi de oh (asiko Orezi, asiko Orezi)
Asiko mi de oh (asiko Orezi, asiko Orezi)


[Verse 2]
Many nights I cry
Water run from my eyes oh
I dey ask God why, why I never rise
Said it took so long
But right now I be number one
On the countdown I be the number one
On the radio station, I'm number one
All over Africa, na me be number one
Oluwa don bless me, oh
Oluwa don bless me, yeah
Ogene don bless me oh
Ogene don bless me, yeah
From okada to a Range Rover
For Alaba, we don take over
Now we turn up, dem dey take cover
We spend money like say na paper

[Chorus]
If you no know me
You don’t know nobody, you don't know nobody
If you no sabi Orezi
You don’t know nobody
You don’t know nobody
Asiko mi de oh, yeah e
Asiko mi de oh (asiko Orezi, asiko Orezi)
Asiko mi de oh (asiko Orezi, asiko Orezi)
Asiko mi de oh (asiko Orezi, asiko Orezi)


[Outro]
Asiko lo laiye
Ara mi e ma ṣe ṣo le
Asiko
Ise loni ise
I thank God for Sprisal, eh
Alhaji JF
Gbogbo fagbems
Paki oh
Handsome
Wande Coal dem know my story eh
Del B, Amir, them know my story
Yung Chef and tizi Ferrari dem know my story
Yong Kay, Deji, Igho dem know my story
Kiddominant, yeah you know my story
Banji, Kero, ogini dem know my story
To all my fans, eh
God go bless una oh oh oh eh
Asiko Orezi
Asiko, asiko mi de oh
Asiko Orezi eh eh eh (Suka Sounds)
It's a ghen ghen something
Credits

About “Asiko” by Orezi

Read the complete lyrics to "Asiko" by Orezi from the album "The Gehn Gehn Album". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Asiko" is performed by Orezi. from the album "The Gehn Gehn Album" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Asiko", explore more songs by Orezi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Orezi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Asiko" is credited to Orezi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Asiko" appears on "The Gehn Gehn Album".

Visit the Orezi artist page at /artist/orezi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.