Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Cooking Pot Lyrics by Orezi

Afrobeats Groove Mix 005

0

Yea yea yea
Good to go
Mr Raggamofin woo ooh!
Alcohol is sweet, but if you drink am too much na problem
"Aah ya-ya-yaah"
No go dey do like Kunle, anytime wey he drink, he go dey touch woman
He dey cause embarrassment for the family "eeyah!"
I know say you like woman
So far dem save a wife for a girlfriend
I stop dey commit fornication
"Na real matter ooh"
I tell Nkechi say afunrum gi nayan
She say Orezi omo na the mayan
I say baby shay you go follow me go mayan?
She say show me the money and we no go wanyan
Yawa dey ooh, Yawa dey ooh
Yawa dey ooh oh oh, Yawa dey ooh
Who carry meat on thе cooking pot? "I no know ooh, we no know ooh"
I say who thief meat on thе cooking pot? "I no know ooh"
Who carry meat on the cooking pot? ye eeh eh "I no know ooh, we no know ooh"
I say who thief meat on the cooking pot? "I no know ooh"
Waka waka baby, waka waka, waka, waka
Waka waka baby eeh, waka waka, waka, waka
Any where E dey happen, she dey for there
You get money, she want her share
247 she dey hotel, Ejiro eye girl open ooh, she no dey fear
If fornication too much, you go carry Gonor
You no dey use condom, you go gety Gonor
No forget HIV dey for igboro
So take am easy when you dey shout Yolo
Aye nreti eleya mi ooh, bo lo fi t'Oluwa sii
E n'je jaiye ori mi ooh, e fun mi l'Hennessy
Yawa dey ooh, Yawa dey ooh
Yawa dey ooh oh oh, Yawa dey ooh
Who carry meat on the cooking pot? "I no know ooh, we no know ooh"
I say who thief meat on the cooking pot? "I no know ooh"
"I no know ooh, we no know ooh"
"I no know ooh"
She no one do, I beg leave am, I beg leave am, I beg leave am
No dey force am, no dey force am
I beg use condom, use condom, use condom
Use condom
You be thief ooh you be thief
You be thief ooh you be thief
Credits

About “Cooking Pot” by Orezi

Read the complete lyrics to "Cooking Pot" by Orezi from the album "Afrobeats Groove Mix 005". On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Cooking Pot" is performed by Orezi. from the album "Afrobeats Groove Mix 005" This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Cooking Pot", explore more songs by Orezi using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Orezi · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Cooking Pot" is credited to Orezi. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Cooking Pot" appears on "Afrobeats Groove Mix 005".

Visit the Orezi artist page at /artist/orezi for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.