Lyrks
Lyrks
Sign In
Cover Art

Do as I Do Lyrics by P-Square

Greatest Hits

2011

[Intro: Tiwa Savage, P-Square & May D]
Ahh
Ahh
Ahh
Ahn ahn ahn ahn ahn
P-P-P-P-Square P-Square (ahn)
And Tiwa Savage
With Mr May D (ahn)
We dey run the show (ahn ahn ahn ahn ahn)


[Verse 1: Rudeboy]
Hey pretty girl with your sexy body
Me like the way you move, you dey make me soji
Mr. DJ you too sabi
So pon the selense for this party
Baby girl make you come to Daddy
Make you sip some Hennessy and Bacardi
Daddy go rock you steady
'Cause you got me going on (eh)


[Refrain: May D]
Na the way you dey do me dey move wey dey make me dey trowey
Na the things wey you do wey dey make me dey wan pop Rosey


[Chorus: May D]
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do, do as I do, do as I do eh
Do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
Do as I do, do as I do, do as I do eh


[Verse 2: Tiwa Savage]
I can go all night boy if you ready
Baby follow my lead, I like it nice and steady
You wan spend money
You like how I move my body
I like how it makes you crazy
So can we take it slowly
As I roll and I roll and I whining my hips just watch me
And by the end of the night I go dey by your side make you touch me yeah eh


[Chorus: May D]
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do, do as I do, do as I do eh
Do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
Do as I do, do as I do, do as I do eh


[Verse 3: Mr P]
We are party starters
We step inna the place e no matter (who you be)
Na who be your father
Rudeboy, Mr P don dada
So follow me follow me baby da ta
Daddy wan take you up with no ladder
Wey my cheddar
E no matter
You be the phone, me the charger


[Refrain: Mr P]
Na the way she dey do me, dey move me, dey make me dey trowey
Na the thing wey she do make me dey wan pop Rosey


[Chorus: May D]
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do, do as I do, do as I do eh
Do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
Do as I do, do as I do, do as I do eh


[Bridge: P-Square]
Oya make you pon the selense
Pon the selense
Pon the selense
Make you pon the selense
Pon the selense
Pon the selense
Oya make you pon the selense (ahn)
Pon the selense
Pon the selense (ahn)
Make you pon the selense (ahn)
Pon the selense
Pon the selense (ahn ahn ahn ahn ahn ahn)


[Chorus: May D]
As a party starter (party starter)
I come here to scatter (come here to scatter)
If you no fit enter (no fit enter)
Make you go get fundamental
And do as I do, do as I do, do as I do eh
Do as I do, do as I do, do as I do eh
As I dey do, you dey do
As I dey move, you dey move
Do as I do, do as I do, do as I do eh
Credits

About “Do as I Do” by P-Square

Read the complete lyrics to "Do as I Do" by P-Square from the album "Greatest Hits" in 2011. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigerian Pidgin, Nigeria, Pop.

"Do as I Do" is performed by P-Square. from the album "Greatest Hits" in 2011 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Do as I Do", explore more songs by P-Square using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for P-Square · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Do as I Do" is credited to P-Square. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Do as I Do" appears on "Greatest Hits" in 2011.

Visit the P-Square artist page at /artist/p-square for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.


Lyrks
Lyrks

Your gateway to the world of music lyrics.

Product

Features


© 2026 Lyrks. All rights reserved.