Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Mr Major Lyrics by Cixqo

Mr Major

2020

[Intro]
See When we come pon the street man
Dem ma call us brosper
But me i’m Mr Major pon it
Yeah
[Hook : Fosa/Rooky]
Mr Mr Mr Mr Mr Major
Mr Mr Mr Mr Mr Major
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
No call me brother
Call me Mr Major
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
No call me brother
Call me Mr Major
[Verse 1 : Kay-z/Pompay]
They no wan respect us
But who dey hold the South South Music down for Hip Hop game except us
You dey talk say rappers no dey blow again
How that one take affect us
When we takeover na coup d'état they no need to elect us
Like dick we fit go hard anytime na small thing dey erect us Hip Hop King, heyyy
Talent detectors
Make we sign contract with no pay
Him dey try manage reflect us
Bros wait, never dey vex, calm yourself nothing wey you carry for chest - Heyyy
Na we dey the lyrical part of the hood
Na we dey bench the best
How many times we go tell them bro
How many times we go let them know
Even Adenuga no fit help dem glow
They need see period to help them flow
They claim say them dey help Hip Hop but how many rappers don blow through them
I paid a visit last year Pompay and e be like where dem Dey raise children
Them ask me why you dey throw shots, na wetin you don reduce to
Like tailor measure you wrong my guy, this kinda rap my brother no suit you
Why you dey mess with the Gun Guy?
Why you dey mess with the trigger finger?
Shey for your mind you be fun guy?
Just because you dey chill with the realest nigga
[Hook : Fosa/Rooky]
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
No call me brother
Call me Mr Major
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
No call me brother
Call me Mr Major
[Verse 2 : Kay-z/Pompay]
I be boss I no dey like talk hush
Pastor wey no dey go church much
We dey smart nobody dey wash us
Fine boys, na people dey rush us
E clear na, make you dey dance, dey move, dey vibe, I make you dey nod your head commot matter for your mind, continue dey feel me, put your fingers in the air
If you be Pastor I be Reverend so put me for song make I bless them
Gone are the days when boys dey ball I dey watch like say I dey ref them
Now dem see us dey shine e dey vex them but like draft message We no send dem
Like who dey play mocking post I set my own goals and get them
Dem dey run dey come we dey bend them
We no need sauce we dey blend them
You dey strike, you fire attack, you shoot your shot, My guy I defend them
People dey see me dey get Joy
Me and you no be the same boy
Ask the people for your hood, even your sister dey halla my name boy
Your babe say I dey blow her mind I tell her say I no be C4
She dey rush me but no be my fault my guy na my default
Yeah I get that na your D fault, I dey see your work for that big butt
But you no dey hangout with the G’s again
We go hangout for that G-spot
[Hook : Fosa/Rooky]
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
No call me brother
Call me Mr Major
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
Mr Mr Mr Mr Mr Major (Mr Major)
No call me brother
Call me Mr Major
[Outro : MoFame]
Look yo Kids
I gat to tell you something kids
You know like, like
You know just concrete on changing your diapers
I have never bumped your record on here
Cause I felt like it’s was, it was childish to say the least
You know after this age of course
I’m not gonna blame him it can happen
So dude... focus on getting your energy level up right
And then look for how to, look how to partner with the gods
Right
Credits

About “Mr Major” by Cixqo

Read the complete lyrics to "Mr Major" by Cixqo from the album "Mr Major" in 2020. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Nigerian Pidgin, Nigerian Rap, Afro Trap.

"Mr Major" is performed by Cixqo. from the album "Mr Major" in 2020 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Mr Major", explore more songs by Cixqo using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Cixqo · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Mr Major" is credited to Cixqo. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Mr Major" appears on "Mr Major" in 2020.

Visit the Cixqo artist page at /artist/cixqo for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.