Lyrks
Lyrks
Lyrks
Cover Art

Body Bahd Lyrics by Pypo Lamah

HOTBOY SZN

2021

Vibes
PYpo 
Baby this your body oh
Baby this your body oh 
Fit to killi person oh 
Baby this your body oh
Fit to killi person oh 
Girl your body bad I know 
Say you gat the juice I know
Everyday she feel my Vibez
Steady she Dey call my phone
Girl your body I know 
I know
Say you gat the juice I know
I know
Abena say she feel my vibe
My Vibe 
I give her one, she come two times
Two times
Eh
Whine for the bag
Make you whine for the boy 
Baby girl Abeg
Make you whine for the boy 
Whine for the boy
Make you whine for the boy
Baby girl make you whine for the boy
Girl your body bangin (sweet likе shittan)
Lemme tell you somеthing (something something)
Make you stop the fronting (Make you calm down)
Come Make I give you loving  (Loving right now) 
Girl your body banging
I know 
Girl your body fine
I know
Make I give you love 
Wey go ginger your body oh (Wey go ginger your body oh)
Girl your body bad I know 
Say you gat the juice I know
Everyday she feel my Vibez
Steady she Dey call my phone
Girl your body I know 
I know
Say you gat the juice I know 
I know 
Abena say she feel my vibe
My Vibe
I give her one, she come two times 
Two times
A lot of bad guys for your DM
Talk is cheap but my baby no Dey see em
Pull up inna whip, Yeah she pull up inna BM
Oun form street Awon aleyi won IBILE
I wan to be the guy wey go come through 
Anytime wey you need Me
Other girls fumble
Na you I go turn to
Give you all the love 
For my heart 
Cos ah love you 
Cos I really really love you
Girl your body bangin (sweet like shittan)
Lemme tell you something (something something)
Make you stop the fronting (Make you calm down)
Come Make I give you loving (Loving right now) 
Girl your body bad I know 
Say you gat the juice I know
Everyday she feel my Vibez
Steady she Dey call my phone
Girl your body I know 
I know
Say you gat the juice I know 
I know 
Abena say she feel my vibe
My Vibe
I give her one, she come two times 
Two times
Credits

About “Body Bahd” by Pypo Lamah

Read the complete lyrics to "Body Bahd" by Pypo Lamah from the album "HOTBOY SZN" in 2021. On Lyrks you can follow along with the full text, explore the artist's discography, and discover related songs. The track is often categorized under Pop.

"Body Bahd" is performed by Pypo Lamah. from the album "HOTBOY SZN" in 2021 This page provides the full lyric text for fans who want to sing along, study the songwriting, or compare versions across releases. Lyrks organizes lyrics by artist and song slug so you can bookmark and share a stable URL. Music lyrics help listeners connect with emotion, narrative, and rhythm in a track. Whether you are learning English, researching a favorite chorus, or preparing for karaoke, having accurate line breaks and section labels (verse, chorus, bridge) makes the experience easier. We link to the official artist profile on Lyrks where available, including biography snippets, top songs, and chart placements when we have that data. If you enjoy "Body Bahd", explore more songs by Pypo Lamah using the links below. Chart and trending pages on Lyrks highlight what listeners are searching for this week. For copyright or correction requests, see our DMCA and contact pages.

View all songs and biography for Pypo Lamah · Trending lyrics · Billboard Hot 100

Frequently asked questions

"Body Bahd" is credited to Pypo Lamah. Songwriting credits may include additional writers listed on the release; check the credits section on this page for linked collaborators.

"Body Bahd" appears on "HOTBOY SZN" in 2021.

Visit the Pypo Lamah artist page at /artist/pypo-lamah for biography, popular tracks, and links to more lyric pages.